Posted: at | |
| |||||
Quote from: lanudja on 5-04-2011 05:00 PM Quote from: frenzeecool_08 on 5-04-2011 04:55 PM so steph dey help emejulu service im wife. steph, keep it up correct boy. No mind dem jare So u dey suport bad thing eyaaa... make stepen keep it up abi? i go report. ![]() report am to higher authorities oooo Hope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
i dey road dey go sef... Reply
| |||||
Quote from: kessybee on 5-04-2011 05:15 PM @stephen re u realy bad pikin? ![]() u can see him behind bars na ![]() ![]() ![]() Hope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
![]() ![]()
| |||||
Quote from: lanudja on 5-04-2011 05:25 PM yes of cos, hp u re taking gud care of what ur oga left 4 u... i mean what u stole frm ur oga ![]() ![]() ![]() ![]() come lulu abi wetin be ya name? wetin stephen stole and who be him oga?take time make i no use stone on you ooo ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() yeye
| |||||
Sista in da lord,pb4 ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
who called you @ emejuru? Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Hope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
@ Terry no make me stone you ooo, Replywho be stysta?
| |||||
![]() ![]()
| |||||
Emejuru u sure say u don brush 2day? ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
he no brush i dey tell u Reply![]() ![]() ![]() make u cover u mouth na! Hope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
Emjuru,U.N.O dey luk 4 u ooo ReplyUr tit don cause wahala 4 d society A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Quote from: terryworld on 5-04-2011 05:57 PM Emejuru u sure say u don brush 2day? cheii i no see this one weak , if not say i wan go out now , you for chop the thing i prepare for you, yeye.
| |||||
Abeg emujuru cum back nah cos i wan yab small abeg! ReplyE don tay when i do am last A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Hope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
Lol ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Quote from: Deffney on 5-04-2011 05:58 PM he no brush i dey tell u ![]() ![]() ![]() make u cover u mouth na! I gree i no brush but i no be like you wey dey use same brush with ya toilet . ![]() ![]()
| |||||
Quote from: terryworld on 5-04-2011 06:01 PM Emjuru,U.N.O dey luk 4 u ooo Ur tit don cause wahala 4 d society you don over yeye ooooo, na you dem dey look for, that is why you disguised,if na lie show ya face ![]() ![]()
| |||||
Quote from: terryworld on 5-04-2011 06:18 PM Abeg emujuru cum back nah cos i wan yab small abeg! E don tay when i do am last you wan yab hehehe you go also cry ![]() ![]() ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)