Hah! Stephen why?????? (Page 15)

Date: 24-03-2011 3:44 pm (14 years ago) | Author: Lydia Anudja
1 ... 12 13 14 [15] 16 17 18 ... 46
- lanudja at 6-04-2011 11:50 AM (14 years ago)
(f)
Who u dey fine?
Posted: at 6-04-2011 11:50 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- at 6-04-2011 11:51 AM (14 years ago)
Quote from: stephen153 on  6-04-2011 10:26 AM
Quote
no quance i go do am carfully Grin Grin Grin Grin Grin
no mind am joooo
come my side take refuge

shoo how person go take refuse
for refuse    Grin Grin
Posted: at 6-04-2011 11:51 AM (14 years ago) |
Reply
- Deffney at 6-04-2011 11:52 AM (14 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin

cheiiiiiii i fit  Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed

Posted: at 6-04-2011 11:52 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- at 6-04-2011 11:54 AM (14 years ago)
Quote from: lanudja on  6-04-2011 11:22 AM
Quote from: emejuru on  5-04-2011 05:45 PM
Quote from: lanudja on  5-04-2011 05:25 PM
yes of cos, hp u re taking gud care of what ur oga left 4 u... i mean what u stole frm ur oga Grin Grin Grin Grin

come lulu abi wetin be ya name?
wetin stephen stole and who be
him oga?take time make i no use
stone on you ooo Angry Angry Angry Angry Grin
yeye

I call ur name Huh??  eyaaaa... so e day pain u like dis...na me u wan use d forstration stone abi? pepper eye dey worry u... sowyoooo no cry abeg Grin

I cast that stone but i control am
make e no enter their ,i just sorry for you Angry
Posted: at 6-04-2011 11:54 AM (14 years ago) |
Reply
- lanudja at 6-04-2011 11:55 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: Deffney on  6-04-2011 11:52 AM
Grin Grin Grin Grin Grin

cheiiiiiii i fit  Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed
U re free to talk... carry go Grin
Posted: at 6-04-2011 11:55 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- at 6-04-2011 11:56 AM (14 years ago)
Quote from: chicanorose on  6-04-2011 11:36 AM
abi ooooooooo but i need to laugh na
 Grin Grin Grin Grin

who ask you to hummmm Angry Angry
Posted: at 6-04-2011 11:56 AM (14 years ago) |
Reply
- lanudja at 6-04-2011 11:56 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: emejuru on  6-04-2011 11:54 AM
Quote from: lanudja on  6-04-2011 11:22 AM
Quote from: emejuru on  5-04-2011 05:45 PM
Quote from: lanudja on  5-04-2011 05:25 PM
yes of cos, hp u re taking gud care of what ur oga left 4 u... i mean what u stole frm ur oga Grin Grin Grin Grin

come lulu abi wetin be ya name?
wetin stephen stole and who be
him oga?take time make i no use
stone on you ooo Angry Angry Angry Angry Grin
yeye

I call ur name Huh??  eyaaaa... so e day pain u like dis...na me u wan use d forstration stone abi? pepper eye dey worry u... sowyoooo no cry abeg Grin

I cast that stone but i control am
make e no enter their ,i just sorry for you Angry
i dey com make i call stephen for u
Posted: at 6-04-2011 11:56 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- Deffney at 6-04-2011 11:57 AM (14 years ago)
(f)
grand Fafetti...cheiiii i dey smell for jealous oooo
who be really my grand ma, chicana, lanudja, abolore, flashalyn or kessybee Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 6-04-2011 11:57 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- at 6-04-2011 11:58 AM (14 years ago)
Quote from: Deffney on  6-04-2011 11:38 AM
laugh na...... Grin

who give permission
to say that?
hummmm amebo
Posted: at 6-04-2011 11:58 AM (14 years ago) |
Reply
- Deffney at 6-04-2011 11:59 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: emejuru on  6-04-2011 11:58 AM
Quote from: Deffney on  6-04-2011 11:38 AM
laugh na...... Grin

who give permission
to say that?
hummmm amebo

na me Aunty oooooo

Posted: at 6-04-2011 11:59 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- chicanorose at 6-04-2011 12:00 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: lanudja on  6-04-2011 11:50 AM
Who u dey fine?
they say they wan through bomb, na him wan know d direction wey dey wan through a so dat i go fante quick quick

Posted: at 6-04-2011 12:00 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 6-04-2011 12:01 PM (14 years ago)
Quote from: chicanorose on  6-04-2011 11:39 AM
Cool Cool Cool Cool

come ooo na you be this?
Posted: at 6-04-2011 12:01 PM (14 years ago) |
Reply
- chicanorose at 6-04-2011 12:02 PM (14 years ago)
(f)
before nko? abi e resemble u

Posted: at 6-04-2011 12:02 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 6-04-2011 12:06 PM (14 years ago)
Quote from: lanudja on  6-04-2011 11:56 AM
Quote from: emejuru on  6-04-2011 11:54 AM
Quote from: lanudja on  6-04-2011 11:22 AM
Quote from: emejuru on  5-04-2011 05:45 PM
Quote from: lanudja on  5-04-2011 05:25 PM
yes of cos, hp u re taking gud care of what ur oga left 4 u... i mean what u stole frm ur oga Grin Grin Grin Grin

come lulu abi wetin be ya name?
wetin stephen stole and who be
him oga?take time make i no use
stone on you ooo Angry Angry Angry Angry Grin
yeye

I call ur name Huh??  eyaaaa... so e day pain u like dis...na me u wan use d forstration stone abi? pepper eye dey worry u... sowyoooo no cry abeg Grin

I cast that stone but i control am
make e no enter their ,i just sorry for you Angry
i dey com make i call stephen for u

give me ya number,
from their i go call him  Grin Grin Grin
Posted: at 6-04-2011 12:06 PM (14 years ago) |
Reply
- lanudja at 6-04-2011 12:06 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: emejuru on  6-04-2011 12:01 PM
Quote from: chicanorose on  6-04-2011 11:39 AM
Cool Cool Cool Cool

come ooo na you be this?
Is don to late...
Posted: at 6-04-2011 12:06 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- at 6-04-2011 12:08 PM (14 years ago)
Quote from: Deffney on  6-04-2011 11:57 AM
grand Fafetti...cheiiii i dey smell for jealous oooo
who be really my grand ma, chicana, lanudja, abolore, flashalyn or kessybee Grin Grin Grin Grin Grin

this pikin you talk too much,
i don count 2 remaining 1 more,
oya enter house.
Posted: at 6-04-2011 12:08 PM (14 years ago) |
Reply
- lanudja at 6-04-2011 12:10 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: emejuru on  6-04-2011 12:06 PM
Quote from: lanudja on  6-04-2011 11:56 AM
Quote from: emejuru on  6-04-2011 11:54 AM
Quote from: lanudja on  6-04-2011 11:22 AM
Quote from: emejuru on  5-04-2011 05:45 PM
Quote from: lanudja on  5-04-2011 05:25 PM
yes of cos, hp u re taking gud care of what ur oga left 4 u... i mean what u stole frm ur oga Grin Grin Grin Grin

come lulu abi wetin be ya name?
wetin stephen stole and who be
him oga?take time make i no use
stone on you ooo Angry Angry Angry Angry Grin
yeye

I call ur name Huh??  eyaaaa... so e day pain u like dis...na me u wan use d forstration stone abi? pepper eye dey worry u... sowyoooo no cry abeg Grin

I cast that stone but i control am
make e no enter their ,i just sorry for you Angry
i dey com make i call stephen for u

give me ya number,
from their i go call him  Grin Grin Grin
U knw wetin e fit do bah? ok try me naa
Posted: at 6-04-2011 12:10 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- at 6-04-2011 12:11 PM (14 years ago)
Quote from: chicanorose on  6-04-2011 12:00 PM
Quote from: lanudja on  6-04-2011 11:50 AM
Who u dey fine?
they say they wan through bomb, na him wan know d direction wey dey wan through a so dat i go fante quick quick

no be tante you want na
fanta yeye
Posted: at 6-04-2011 12:11 PM (14 years ago) |
Reply
- coolandrea at 6-04-2011 12:12 PM (14 years ago)
(f)
So upon all d practical wey i giv Emejuru, e still go fuvk up for e Wife..... I dey vex.///
Posted: at 6-04-2011 12:12 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- at 6-04-2011 12:14 PM (14 years ago)
Quote from: chicanorose on  6-04-2011 12:02 PM
before nko? abi e resemble u

ehe so na my money you
dey chop con dey scatter am join?
see you face only one week e con plenty like this Angry Angry
Posted: at 6-04-2011 12:14 PM (14 years ago) |
Reply
1 ... 12 13 14 [15] 16 17 18 ... 46

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. VIDEO: Jarvis Surprises Peller With a Lavish Birthday Gift

  2. Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion

  3. PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night

  4. EFCC Arrests Two Chinese Nationals, Six Nigerians Over Illegal Mining in Ogun State (Photos)

  5. Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned

  6. Ganduje Sparks Controversy With One-Party State Remarks Amid Wave Of Defections

  7. Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo

  8. EFCC To Investigate Alleged ₦528bn Misappropriation By Ex-Zamfara Governor, Matawalle


THIS WEEK
  1. Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests

  2. 18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A

  3. 103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)

  4. "Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)

  5. VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell

  6. LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos

  7. "Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky

  8. 'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot

  9. Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)

  10. I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)


TOP MEMBERS:

Featured Discussions