Hah! Stephen why?????? (Page 4)

Date: 24-03-2011 3:44 pm (14 years ago) | Author: Lydia Anudja
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 46
- lanudja at 26-03-2011 12:32 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: chicanorose on 26-03-2011 11:24 AM
make una wait make i explain my self........... i just dey dey baf ooooooooo na im rat con pass, i con think say na stephen pass because anytime wey i dey bath na him e go know say e go pass.......... emejuru no be my husband ooooooooooooo BIKO NU
Hahahahahah confession in d highest level... rat ko Stephen ni lol... any time wey u dey baf nai d rat stephen knw say e go pass... hahahahahaha i laf in spanish....
Posted: at 26-03-2011 12:32 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- lanudja at 26-03-2011 12:34 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: dollymacy on 26-03-2011 11:46 AM
Quote from: chicanorose on 26-03-2011 11:24 AM
make una wait make i explain my self........... i just dey dey baf ooooooooo na im rat con pass, i con think say na stephen pass because anytime wey i dey bath na him e go know say e go pass.......... emejuru no be my husband ooooooooooooo BIKO NU

who com be ur husband?
Help me ask am!
Posted: at 26-03-2011 12:34 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- lanudja at 26-03-2011 12:40 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: stephen153 on 26-03-2011 09:29 AM
chei
Oooh frm triple chai to single chai... u never see anything... Remain small u go dey mence the chai,  by then na nyansh u go dey take dey talk....orwell... Grin
Posted: at 26-03-2011 12:40 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- sandra-marbel at 26-03-2011 12:41 PM (14 years ago)
(f)
HAHAHAHAHAHAHAHA
Posted: at 26-03-2011 12:41 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- chicanorose at 26-03-2011 12:42 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: lanudja on 26-03-2011 12:32 PM
Quote from: chicanorose on 26-03-2011 11:24 AM
make una wait make i explain my self........... i just dey dey baf ooooooooo na im rat con pass, i con think say na stephen pass because anytime wey i dey bath na him e go know say e go pass.......... emejuru no be my husband ooooooooooooo BIKO NU
Hahahahahah confession in d highest level... rat ko Stephen ni lol... any time wey u dey baf nai d rat stephen knw say e go pass... hahahahahaha i laf in spanish....

make una ask stephen, him know na

Posted: at 26-03-2011 12:42 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chicanorose at 26-03-2011 12:44 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: dollymacy on 26-03-2011 12:16 PM
Quote from: chicanorose on 26-03-2011 11:49 AM
me i never marry oooooooooo i still be single and searching oooooooooo

ok oooh, i get monkey 4 my back yard... hop u don mind?
[/q
dama na sani kai er is ka chei na u go marry monkey u hear........... yeye fowl

Posted: at 26-03-2011 12:44 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chicanorose at 26-03-2011 12:46 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: stephen153 on 26-03-2011 12:17 PM
u dey search
when i full groung 4 here
huh
 Huh?
u and who dey play that kind play
 Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked

Posted: at 26-03-2011 12:46 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- lanudja at 26-03-2011 12:47 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: chicanorose on 26-03-2011 12:42 PM
Quote from: lanudja on 26-03-2011 12:32 PM
Quote from: chicanorose on 26-03-2011 11:24 AM
make una wait make i explain my self........... i just dey dey baf ooooooooo na im rat con pass, i con think say na stephen pass because anytime wey i dey bath na him e go know say e go pass.......... emejuru no be my husband ooooooooooooo BIKO NU
Hahahahahah confession in d highest level... rat ko Stephen ni lol... any time wey u dey baf nai d rat stephen knw say e go pass... hahahahahaha i laf in spanish....

make una ask stephen, him know na
Wetin e knw wey u no knw... lol
Posted: at 26-03-2011 12:47 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- omotoyosolabisi at 26-03-2011 12:53 PM (14 years ago)
(f)
 Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed
Posted: at 26-03-2011 12:53 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dollymacy at 26-03-2011 12:54 PM (14 years ago)
(m)
am in love
Posted: at 26-03-2011 12:54 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- lanudja at 26-03-2011 12:57 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: omotoyosolabisi on 26-03-2011 12:53 PM
Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed
Omotayo i don tel u say make u dey let fresh breeze dey enter dis ur mouth... aways sealing it is nt gud 4 ur hearth...
Posted: at 26-03-2011 12:57 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- lanudja at 26-03-2011 12:59 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: dollymacy on 26-03-2011 12:54 PM
am in love
No be strange talk... we dey hear am everyday.
Posted: at 26-03-2011 12:59 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- chicanorose at 26-03-2011 01:02 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: dollymacy on 26-03-2011 12:54 PM
am in love

with the monkey wey dey ur backyard abi?Huh?Huh?Huh?Huh??

Posted: at 26-03-2011 01:02 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chicanorose at 26-03-2011 01:03 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: lanudja on 26-03-2011 12:47 PM
Quote from: chicanorose on 26-03-2011 12:42 PM
Quote from: lanudja on 26-03-2011 12:32 PM
Quote from: chicanorose on 26-03-2011 11:24 AM
make una wait make i explain my self........... i just dey dey baf ooooooooo na im rat con pass, i con think say na stephen pass because anytime wey i dey bath na him e go know say e go pass.......... emejuru no be my husband ooooooooooooo BIKO NU
Hahahahahah confession in d highest level... rat ko Stephen ni lol... any time wey u dey baf nai d rat stephen knw say e go pass... hahahahahaha i laf in spanish....

make una ask stephen, him know na

Wetin e knw wey u no knw... lol


me i know know anything oooooooooooo

Posted: at 26-03-2011 01:03 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chicanorose at 26-03-2011 01:04 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: lanudja on 26-03-2011 12:57 PM
Quote from: omotoyosolabisi on 26-03-2011 12:53 PM
Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed
Omotayo i don tel u say make u dey let fresh breeze dey enter dis ur mouth... aways sealing it is nt gud 4 ur hearth...

mouth odor is real oooooooooo

Posted: at 26-03-2011 01:04 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- lanudja at 26-03-2011 01:10 PM (14 years ago)
(f)
Smelling like suck-away  Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 26-03-2011 01:10 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- chicanorose at 26-03-2011 01:25 PM (14 years ago)
(f)
goshhhhhhhhhhhhhhhhh NMIRI NSI
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 26-03-2011 01:25 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 28-03-2011 12:45 AM (14 years ago)
(m)
stephen, so u dey runs oga wife for back abi?

Posted: at 28-03-2011 12:45 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- chicanorose at 28-03-2011 10:16 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: Skypon2002 on 28-03-2011 12:45 AM
stephen, so u dey runs oga wife for back abi?

bia skypon how u take know, u dey there............... TATAFO
 Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked

Posted: at 28-03-2011 10:16 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- solid_solid at 28-03-2011 11:04 AM (14 years ago)
(m)
hehehehehehe ..... my only worry is that it involve my CHICANOROSE ...... but wetin hapn?
Posted: at 28-03-2011 11:04 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 46

Featured Discussions