blackspotz at 16-12-2008 09:53 PM (16 years ago) (m) Laff her well Posted: at 16-12-2008 09:53 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kennee at 16-12-2008 09:57 PM (16 years ago) (m) Make una Leave d Fine babe alone ooo
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 16-12-2008 09:57 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
akins8500 at 16-12-2008 09:58 PM (16 years ago) (m) d trouble way dem dey find .....hmph....... dem go soon see am Posted: at 16-12-2008 09:58 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Kennee at 16-12-2008 10:03 PM (16 years ago) (m) She get 2 strikes Already... Na tough Ghetto Gangsta Chick ooo
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 16-12-2008 10:03 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
akjasper at 16-12-2008 10:07 PM (16 years ago) (m) All of una pass dis lil babe , free her pls Posted: at 16-12-2008 10:07 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
blackspotz at 16-12-2008 10:26 PM (16 years ago) (m) All of una pass dis lil babe , free her pls
Make una leave her for me oo Posted: at 16-12-2008 10:26 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
akjasper at 16-12-2008 10:31 PM (16 years ago) (m) All of una pass dis lil babe , free her pls
Make una leave her for me oo You are free only if she agree............. Posted: at 16-12-2008 10:31 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
blackspotz at 16-12-2008 10:39 PM (16 years ago) (m) No worry about that Posted: at 16-12-2008 10:39 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
huh??? Posted: at 16-12-2008 10:43 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rayu at 16-12-2008 10:57 PM (16 years ago) (m) hey guys cool up k? give the babe some space. Posted: at 16-12-2008 10:57 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
blackspotz at 16-12-2008 11:08 PM (16 years ago) (m) U no concern u bros, na btw d 2 of us... Posted: at 16-12-2008 11:08 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
blackspotz at 16-12-2008 11:10 PM (16 years ago) (m) E no concern u bros, na btw d 2 of us...
Posted: at 16-12-2008 11:10 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
akjasper at 16-12-2008 11:18 PM (16 years ago) (m) huh???
Why dt?? Posted: at 16-12-2008 11:18 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
rayu at 16-12-2008 11:18 PM (16 years ago) (m) who dash u "us".anyway u can try and console ya self.naija ninja.by the way whereis ya twin kennee? Posted: at 16-12-2008 11:18 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
lol Posted: at 16-12-2008 11:23 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
blackspotz at 16-12-2008 11:34 PM (16 years ago) (m) who dash u "us".anyway u can try and console ya self.naija ninja.by the way whereis ya twin kennee?
He don waka go see some kin things sha and we go get reports soon Posted: at 16-12-2008 11:34 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Oceandrive at 17-12-2008 12:02 AM (16 years ago) (f) who dash u "us".anyway u can try and console ya self.naija ninja.by the way whereis ya twin kennee?
He don waka go see some kin things sha and we go get reports soon what r u feeling like? A...
Posted: at 17-12-2008 12:02 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
blackspotz at 17-12-2008 12:08 AM (16 years ago) (m) A 9ja Ninja.....Wooyaaaa!!!! Posted: at 17-12-2008 12:08 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Oceandrive at 17-12-2008 12:12 AM (16 years ago) (f) A 9ja Ninja.....Wooyaaaa!!!!
Posted: at 17-12-2008 12:12 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
blackspotz at 17-12-2008 12:25 AM (16 years ago) (m) Posted: at 17-12-2008 12:25 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |