Posted: at | |
| |||||
no his sweat money Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() HORPEYEMI
| |||||
I BEG UNA WEN THEY COMPLAIN, IF UNA NOY FIT FIGHT FOR OUR FREEDOM. MAKE UNA SHOT UP. SO SO TALK TALK UNA SABI. NOY BE UNA MATE DEY CARRY GUN FOR LIBYA SO? WETIN DEY WRONG IF WE CARRY GUN CHASE THEM COMOT THERE. INSTEAD MAKE UNA TALK HOW WE GO ARRANGE GO COMMOT DEM THERE UNA DEY TALK RUBISH. FEAR FEAR PEOPLE. NA COWARD WE BI. WE LIKE SUFER FOR NIGER NOY BE SMALL. Reply
| |||||
Why three? one is enough for a start. Reply
| |||||
l have two in my backyard, what is the big deal Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
OUR MONEY DON SUFFER Reply
| |||||
wasteful spending ReplyI bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
our country ba is left in the hand of God. may God hv mercy on us in Nigeria. Reply
| |||||
na waaaaaaaaah oooooo. Billions of naira just for a jet while d masses are lavishing in poverty. God save naija! Infact we must survive. One day dem go tie den we wil take over. Reply
| |||||
chigracious. u don c ao our money is being spent lavishly on jets while nigerians ar suffering. only GOD cn save of. ReplyNIGERIANS SHINE YA EYE!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
nigerians no go ever seize to amaze me............if una dey the position, una go do worse. make una stop dey form self righteous jor. uneasy lies the head that wears the crown. make the man no enjoy him office? mcheeww Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Na There Time Den Dey Use My Own Time Go Still Come Reply
| |||||
ok Reply
| |||||
Hmmmm,nija with extravagant spending and average nija citizens are on a poverty levels,na wao Reply
| |||||
Mr president this one them don dey buy u jet make them no gi kill ooo hm..... Reply
| |||||
Quote from: simele on 28-03-2011 11:03 AM OUR MONEY DON SUFFER ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
presdo carry go! Reply
| |||||
Buying aircrafts when the nation is engulfed in darkness and impoverishment.....in ill-health and in dire need of good educational facilities.....Lord in heaven, help us Reply
| |||||
wasteful spending and lacks of proper planing Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)