jaolab at 26-03-2011 02:33 PM (14 years ago) (m) Happy birthday guy but if the gate fee is 500.000 then you go give us price worth buying a HOUSE..... don't worry the fun u will catch at the party will up to the amount u re still upcoming, that's why u cannot come free Posted: at 26-03-2011 02:33 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 26-03-2011 02:37 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
jaolab at 26-03-2011 02:38 PM (14 years ago) (m) hehehehe happy birthday my man
thanks as a ddicted on this site u re entitle to 1 invitation card to tomorrow's party na bouncer u suppose give stephen ooooooooooooooo don't worry, stephen will come as guest of honour, their are alot of upcoming NP user's that are begging 4 free invitation we can use them as bouncer Posted: at 26-03-2011 02:38 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
alrite
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 26-03-2011 02:39 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
jaolab at 26-03-2011 02:44 PM (14 years ago) (m) pot calling kettle black.......... na u wey dey do birth day don reach naija hero shebi
don't worry there is free iv 4 u cos u av less than 60 post to become addicted and beside u re buying drinks, cloth and paying 4 the hall thanks very much Posted: at 26-03-2011 02:44 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
jaolab at 26-03-2011 02:46 PM (14 years ago) (m) hmmm
what is humm u better learn how to post comment and stop shit Posted: at 26-03-2011 02:46 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
potofgold at 26-03-2011 02:47 PM (14 years ago) (m) Posted: at 26-03-2011 02:47 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 26-03-2011 02:48 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
potofgold at 26-03-2011 02:50 PM (14 years ago) (m) if na u sabi pas abeg teach me oooo Posted: at 26-03-2011 02:50 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
pot calling kettle black.......... na u wey dey do birth day don reach naija hero shebi
don't worry there is free iv 4 u cos u av less than 60 post to become addicted and beside u re buying drinks, cloth and paying 4 the hall thanks very much alrite
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 26-03-2011 02:50 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
jaolab at 26-03-2011 02:51 PM (14 years ago) (m) stephen leave her alone she makes my day she make happy on my bday thanks chicanrose Posted: at 26-03-2011 02:51 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
 u and who
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 26-03-2011 02:54 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
jaolab at 26-03-2011 02:56 PM (14 years ago) (m) if na u sabi pas abeg teach me oooo am also an upcoming so go for addicted or hero am sory Posted: at 26-03-2011 02:56 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
jaolab at 26-03-2011 02:58 PM (14 years ago) (m) am sorry to say this u no well Posted: at 26-03-2011 02:58 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
potofgold at 26-03-2011 03:00 PM (14 years ago) (m) Posted: at 26-03-2011 03:00 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
jaolab at 26-03-2011 03:02 PM (14 years ago) (m) meaning? don't mind him stephen is not alright he is sick Posted: at 26-03-2011 03:02 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
am sorry to say this u no well so na now u know abiiiiiiiiii shebi wen i tell u say na bouncer u suppose give am, u fink say i dey lie abi
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 26-03-2011 03:02 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
so na now u notice na him be say u sick pass me naaaa
KOLOMENTALITY
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 26-03-2011 03:03 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
jaolab at 26-03-2011 03:08 PM (14 years ago) (m) am sorry to say this u no well so na now u know abiiiiiiiiii shebi wen i tell u say na bouncer u suppose give am, u fink say i dey lie abi sorry 4 not listening to u i thought he is normal i forgot he is mentally sick Posted: at 26-03-2011 03:08 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
potofgold at 26-03-2011 03:12 PM (14 years ago) (m) chei Posted: at 26-03-2011 03:12 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |