Posted: at | |
| |||||
speak language to am na shoooo Reply
| |||||
dolly dolly wetin be this? ReplyHope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
Quote from: Deffney on 26-03-2011 03:43 PM dolly dolly wetin be this? na so i see am ooh, help me na
| |||||
Quote ans am
| |||||
Quote from: dollymacy on 26-03-2011 03:44 PM Quote from: Deffney on 26-03-2011 03:43 PM dolly dolly wetin be this? na so i see am ooh, help me na i no fit help u now....ask other pals...this situation na brain damage post ![]() ![]() ![]() ![]() Hope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
D7 Reply
| |||||
help naaaaaaa, he stll dey disturb me na Reply
| |||||
ok na tell ur pikin na the door where u dey enter still close during ur wedding Replyand point ur bird ....tell am this no good..no sharp sharp! Hope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
Quote from: stephen153 on 26-03-2011 05:14 PM give am future tense ![]() ![]() ![]() ![]() ok
| |||||
may be na wetin u do ur fada Reply
| |||||
beat dat ur son make hin so sleep, Replyby the time e go wake hin go don forget wetin hin ask before . AM PROUD TO BE AN ADVENTIST!!!
| |||||
Prepare a visual tutorial for your pikin Reply
| |||||
Quote from: Fashalyn on 26-03-2011 07:13 PM beat dat ur son make hin so sleep, by the time e go wake hin go don forget wetin hin ask before . best option ![]() ![]() ![]()
| |||||
ur pikin brain belike ur own, ona two mumu Reply
| |||||
yeye pikin, yeye papa...#mtcheeew Reply![]()
| |||||
Quote from: kasiemobi on 26-03-2011 06:38 PM may be na wetin u do ur fada bussssssssssssh boy, na so una dey 4 una side?........like father like son....
| |||||
Quote from: jaolab on 26-03-2011 08:41 PM ur pikin brain belike ur own, ona two mumu haaaaaahaha........ e be like say u don know me. bushhhhhhhhhhhhhh rat
| |||||
Quote from: Fashalyn on 26-03-2011 07:13 PM beat dat ur son make hin so sleep, by the time e go wake hin go don forget wetin hin ask before . i no fit beat am, i love am fevrry well
| |||||
Quote from: dollymacy on 26-03-2011 08:52 PM Quote from: jaolab on 26-03-2011 08:41 PM ur pikin brain belike ur own, ona two mumu haaaaaahaha........ e be like say u don know me. bushhhhhhhhhhhhhh rat i know no u bush cat
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest