BUT NA THE GUY FAULT?
Posted: at | |
BUT NA THE GUY FAULT?
| |||||
Hmmmm na wa for some kind jokes oh! na which person we go laf now? D guy or d mama put Reply![]()
| |||||
jboy, wetin be dis na? Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
very funny, i laugh sote i wan pee for pant. ReplyJjoy abeg keep it up joo!
| |||||
@rezi i know say u don dey find this kind opportunity since and i purposely give am to u. But nevertheless one man's meat is anoda man's poison. Reply@kennycynth u d bomb. e clear say u like beta thing
| |||||
na WAOOOOO OR THIS KAI JOKE I SORRY 4 YOU JBOY4SHEZO Reply
| |||||
Quote from: Kennycynth on 24-11-2008 01:18 PM very funny, i laugh sote i wan pee for pant. Jjoy abeg keep it up joo! wetin be dis now? jboy dis wan na joke abi memory verse? kenny na wa for yu o!
| |||||
Jboy!!! Reply
| |||||
comot there. na who you wan use levels for? u don f**k up, u no gree? Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
Jboy dis joke is funny...but its a true confession..about your childhood bad habit....using soupless fufu to romance mama put soup with three raised to power zero meet...yebariba... Reply
| |||||
grin how u come understand this joke sotee u take geometric equation to summerize d chapter...hmm!!... i suspect something... Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
Onyin wetin u dey try talk now. Reply
| |||||
YOUR CASE HAS BEEN FINALISE NU ADDICTION NU SUBPRACTION CASE DISMISS BY JUDGE Reply
| |||||
Quote from: HOCKIESS on 25-11-2008 09:45 AM YOUR CASE HAS BEEN FINALISE NU ADDICTION NU SUBPRACTION CASE DISMISS BY JUDGE abeg make una help ask hockiess which langua e dey type
| |||||
Quote from: onyinyenaija on 25-11-2008 08:20 AM grin how u come understand this joke sotee u take geometric equation to summerize d chapter...hmm!!... i suspect something... ![]() ![]() ![]() I USED EXPONETIAL EQUATION.....and i also assume your expectation is a mutually exclusive event...let me hear am..
| |||||
GRIN YOU GET FOURTH Reply
| |||||
Quote from: rezimero on 24-11-2008 12:34 PM jboy, wetin be dis na? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() upside down smiling 2.0.
| |||||
quite funny. at least the soup was worth the ten naira fufu.......? or is that 80? Reply![]()
| |||||
leschique thanks man. People wey say e no funny, no mind them they neva stay for getto so dem no know how e dey be. Reply
| |||||
Quote from: baby_gurl on 27-11-2008 02:17 AM leschique thanks man. People wey say e no funny, no mind them they neva stay for getto so dem no know how e dey be. you no wetin dem dey call ghetto. you dey make mouth for here
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)