Posted: at | |
| |||||
kenny ah I go report say As u old reach u still dey piss for ur pant Reply
| |||||
Quote from: Kennycynth on 28-11-2008 01:38 PM very very funny, i laugh sote i pee 4 pant na every time you laugh you dey pee for pant? go see baba for ijebu o.... ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Kennycynth on 28-11-2008 01:38 PM very very funny, i laugh sote i pee 4 pant e be like say this kennycynth new learn this word o
| |||||
funny Reply
| |||||
Quote from: amici on 27-11-2008 11:59 PM rezi Amici, just pity them u hear. Dem wan spoil ur forth coming wedding with Jboy. Anyway sha, u try but put more effort next time. i am disappointed in u, u think say i be like u wen dey post poem abi u no sabi laugh again or na hurry hurry u take read am abeg settle down read am again ![]() ![]() kido y u no just commont the O make we no say u be KID, if na the bobi wen dey ur mouth make u no fit understand the joke abeg kindly remove ur mouth and read it again ![]() gen2esther watin u dey concur? dis is nt a conseling community, u can go to confesson and concur as many confessions as u can..................by the way na so pple dey concur ur trash sorry to say ur jokes or wat eva u post....................if na hurry wen u take dey go ur guy house u take read am abeg wen u com bck kindly read it again an dis time concentrate on wat u re rading and understand it. b4 u post any further comment ok ![]() Life is too short........ live right while you still can
| |||||
kennycynth Replythanks 4 that comment, at least person don settle down read this joke and i will advice others to do the same..........u re a dearling, ...........................bt pls dnt pee on ur bdy oooooooooooooooooooooooh i no fit rite statement lol blackberry girl tanks for that comment, u are a real girl and u know the meaning of joke.
| |||||
i support wetin kido talk. the story na private matter between amici and jboy. nobody should read this bedtime story again. Reply
| |||||
REZI WATIN BE THIS NA Replyit is beta u no post dan to post this one y u dey spoil my market abeg ooooooooooooooooh na so una com stingy with comment i dey fear niaja pple
| |||||
Amici u tried... ReplyJboy... For ur mind...
| |||||
Quote from: amici on 3-12-2008 01:47 AM REZI WATIN BE THIS NA it is beta u no post dan to post this one y u dey spoil my market abeg ooooooooooooooooh na so una com stingy with comment i dey fear niaja pple which market? wetin you dey sell?.... ![]() ![]()
| |||||
U like buy sumtin there??? Na C****ms and P*ds she dey sell ooh... Reply
| |||||
speak english now?...... Reply![]() ![]()
| |||||
I no wat make u understand... Dats y i asterik am... Reply
| |||||
dis kido no dey hear word? na biscuit and sweet you suppose dey buy no be c****m and p*ds Reply
| |||||
why greek people come full here na? Reply
| |||||
you na one of them? Reply
| |||||
I tire for am ooh... He wan nationalize by force... Reply
| |||||
make una free kido, e still dey grow up Reply
| |||||
na the training e dey so Reply![]() ![]() ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)