at 30-03-2011 11:01 AM (14 years ago) i see sey you also put am for vibration too, eheheheh Posted: at 30-03-2011 11:01 AM (14 years ago) | | |
Reply |
i see sey you also put am for vibration too, eheheheh
heheheheheheheheeeeeeeeeeeee...  you no well ooo.. Posted: at 30-03-2011 11:02 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
actually i like this guy
huh!.... who?  shey no be say you be wetin i dey think so? Posted: at 30-03-2011 11:03 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
at 30-03-2011 11:04 AM (14 years ago) i see sey you also put am for vibration too, eheheheh
heheheheheheheheeeeeeeeeeeee...  you no well ooo..  you no notice well ooooo, Posted: at 30-03-2011 11:04 AM (14 years ago) | | |
Reply |
at 30-03-2011 11:06 AM (14 years ago) actually i like this guy
huh!.... who?  shey no be say you be wetin i dey think so?  no need to think ,talk am, we know already, him na the thing Posted: at 30-03-2011 11:06 AM (14 years ago) | | |
Reply |
actually i like this guy
huh!.... who?  shey no be say you be wetin i dey think so?  no need to think ,talk am, we know already, him na the thing heheheheheeee... wey him don begin dey like this guy so... small time now, na another tin go enter him mind.. Posted: at 30-03-2011 11:09 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
at 30-03-2011 11:11 AM (14 years ago) every thing dey enter him mind, him yeye but na small Posted: at 30-03-2011 11:11 AM (14 years ago) | | |
Reply |
every thing dey enter him mind, him yeye but na small  hihohohohohohohohohoooo..  you bad oo... Posted: at 30-03-2011 11:13 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
at 30-03-2011 11:14 AM (14 years ago) I talk true na Posted: at 30-03-2011 11:14 AM (14 years ago) | | |
Reply |
okay oo... i hear you.... Posted: at 30-03-2011 11:15 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
una wu oye? Posted: at 30-03-2011 11:20 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
at 30-03-2011 11:20 AM (14 years ago) okay oo... i hear you....  correct guy, that your ear don dey better small small, this wan wey you hear only once, Posted: at 30-03-2011 11:20 AM (14 years ago) | | |
Reply |
at 30-03-2011 11:21 AM (14 years ago) una wu oye?  Una na una Posted: at 30-03-2011 11:21 AM (14 years ago) | | |
Reply |
at 30-03-2011 11:22 AM (14 years ago) i know say una yeye pass my own by far so i get hope
Baba yeye weldon oooo Posted: at 30-03-2011 11:22 AM (14 years ago) | | |
Reply |
okay oo... i hear you....  correct guy, that your ear don dey better small small, this wan wey you hear only once,  huh? Posted: at 30-03-2011 11:23 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
at 30-03-2011 11:28 AM (14 years ago) okay oo... i hear you....  correct guy, that your ear don dey better small small, this wan wey you hear only once,  huh?  wetin abi you no hear again? Posted: at 30-03-2011 11:28 AM (14 years ago) | | |
Reply |
hehehehehehe bad son of a bad father Posted: at 30-03-2011 11:29 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at 30-03-2011 11:30 AM (14 years ago) see na solid solid oooo Posted: at 30-03-2011 11:30 AM (14 years ago) | | |
Reply |
okay oo... i hear you....  correct guy, that your ear don dey better small small, this wan wey you hear only once,  huh?  wetin abi you no hear again? i go wicked you ooo... Posted: at 30-03-2011 11:31 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
at 30-03-2011 11:32 AM (14 years ago) hehe
wetin dey hehe you hummm? Posted: at 30-03-2011 11:32 AM (14 years ago) | | |
Reply |