A Nursery 1 student in a Danfo Bus from school was reciting the day's lesson at school, it went thus:-
If my father is a cock and my mother a hen, I will be a chick; If my father is a lion and my mother a lioness, I will be a cub; If my father is a king and my mother a queen, I will be a prince etc, etc.
The bus driver was irritated by the boys 'noise'. He shouted at the boy asking him to shut up. But the boy continued. Then the driver shouted:- - What of if your father is an 'armed robber' and your mother an 'ashawo'(prostitute) , what will you be?
The boy replied; I will be a 'Danfo Driver'
Posted: at 25-11-2008 12:18 PM (16 years ago) | Gistmaniac
rezimero at 25-11-2008 01:13 PM (16 years ago) (m)
simple question, simple answer!
Posted: at 25-11-2008 01:13 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Quote from: blackberryPearl on 26-11-2008 02:26 AM
i don't get it can someone explain danfo driver?
blackberry, wetin u no get now? even a nursery 1 student was in the joke now. make i no talk say ya brain dey skip o! danfo driver na person wey dey drive molue, end of story!
Posted: at 26-11-2008 09:25 AM (16 years ago) | Gistmaniac
rezimero at 26-11-2008 11:52 AM (16 years ago) (m)
Quote from: kido123 on 26-11-2008 09:25 AM
Quote from: blackberryPearl on 26-11-2008 02:26 AM
i don't get it can someone explain danfo driver?
blackberry, wetin u no get now? even a nursery 1 student was in the joke now. make i no talk say ya brain dey skip o! danfo driver na person wey dey drive molue, end of story!
una no know say she no dey naija. and you jboy e be like say dem they mix igbo join beans give you chop b4 you dey enter the house. as for you kido dey do follow follow, follow jboy. no use your small sense take dey run things. e go soon over you
Posted: at 26-11-2008 11:52 AM (16 years ago) | Gistmaniac