Posted: at | |
Hope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Deffney on 5-04-2011 01:46 PM Alex!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! wetin i do you? why you dey call my name hummmm? every where Alex Alex.
| |||||
u dey happy say dey mention ur name Replyinstead make u dey go hide dem don list u for TERRORIST GROUP!!!
| |||||
Quote from: Abolore05 on 5-04-2011 01:52 PM ![]() ![]() ![]() And you ,you just dey shine eye. you swallow toad ?
| |||||
Quote from: Deffney on 5-04-2011 01:35 PM Quote from: Kristiantus on 5-04-2011 01:20 PM Quote from: chicanorose on 5-04-2011 12:21 PM AUNTY DEFFNEY AM COOL.... REALLY MISSED UUUUUUU heheheheheheheheee... ![]() aunty ke?... YES NA..... Im also your Aunty oooooooooooo shey na for nursery school wey dey, wey you go be our aunty? ![]()
| |||||
Quote from: Abolore05 on 5-04-2011 01:57 PM u dey happy say dey mention ur name instead make u dey go hide dem don list u for TERRORIST GROUP!!! Na you i go first bomb. ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: emejuru on 5-04-2011 01:54 PM Quote from: Deffney on 5-04-2011 01:46 PM Alex!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! wetin i do you? why you dey call my name hummmm? every where Alex Alex. ![]() wait ooo... your name na alex?... no wonderrrrr... ![]()
| |||||
Quote from: emejuru on 5-04-2011 01:54 PM Quote from: Deffney on 5-04-2011 01:46 PM Alex!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! wetin i do you? why you dey call my name hummmm? every where Alex Alex. your yeye dey everywhere! hehehehehe Hope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
Quote from: Kristiantus on 5-04-2011 01:59 PM Quote from: Deffney on 5-04-2011 01:35 PM Quote from: Kristiantus on 5-04-2011 01:20 PM Quote from: chicanorose on 5-04-2011 12:21 PM AUNTY DEFFNEY AM COOL.... REALLY MISSED UUUUUUU heheheheheheheheee... ![]() aunty ke?... YES NA..... Im also your Aunty oooooooooooo shey na for nursery school wey dey, wey you go be our aunty? ![]() ask am again ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Kristiantus on 5-04-2011 02:00 PM Quote from: emejuru on 5-04-2011 01:54 PM Quote from: Deffney on 5-04-2011 01:46 PM Alex!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! wetin i do you? why you dey call my name hummmm? every where Alex Alex. ![]() wait ooo... your name na alex?... no wonderrrrr... ![]() your name na krist thats wonderrr
| |||||
Quote from: Deffney on 5-04-2011 02:01 PM Quote from: emejuru on 5-04-2011 01:54 PM Quote from: Deffney on 5-04-2011 01:46 PM Alex!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! wetin i do you? why you dey call my name hummmm? every where Alex Alex. your yeye dey everywhere! hehehehehe take time oooo b4 i stone bomb enter ya mouth ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Kristiantus on 5-04-2011 01:59 PM Quote from: Deffney on 5-04-2011 01:35 PM Quote from: Kristiantus on 5-04-2011 01:20 PM Quote from: chicanorose on 5-04-2011 12:21 PM AUNTY DEFFNEY AM COOL.... REALLY MISSED UUUUUUU heheheheheheheheee... ![]() aunty ke?... YES NA..... Im also your Aunty oooooooooooo shey na for nursery school wey dey, wey you go be our aunty? ![]() hehehehehe just call me ur Aunty thats it! Hope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
Quote from: emejuru on 5-04-2011 01:58 PM Quote from: Abolore05 on 5-04-2011 01:52 PM ![]() ![]() ![]() And you ,you just dey shine eye. you swallow toad ?
| |||||
Hahahahaha... abeg keep am for ur mouth...make e remain thr Reply![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: emejuru on 5-04-2011 02:00 PM Quote from: Abolore05 on 5-04-2011 01:57 PM u dey happy say dey mention ur name instead make u dey go hide dem don list u for TERRORIST GROUP!!! Na you i go first bomb. ![]() ![]() ![]() ![]() wen u r already listed under terrorist u R WANTED EVERYWHERE!!!
| |||||
Quote from: lanudja on 5-04-2011 02:09 PM Hahahahaha... abeg keep am for ur mouth...make e remain thr i don already SWALLOW RAM![]() ![]() ![]() ![]() no worry ![]() ![]() ![]()
| |||||
@Abolore hehehe i see say kololise don pass you too much kolorism Reply![]()
| |||||
Quote from: emejuru on 5-04-2011 02:12 PM @Abolore hehehe i see say kololise don pass you too much kolorism na to direct am go ARO be dat ooo... ![]() ![]()
| |||||
Quote from: lanudja on 5-04-2011 02:09 PM Hahahahaha... abeg keep am for ur mouth...make e remain thr ![]() ![]() ![]() ![]() which kind mouth you dey talk self? but the truth ,i dey for the mouth below for front ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot