Naija police (Page 3)

Date: 07-04-2011 6:02 pm (14 years ago) | Author: kay
1 2 [3]
- omotoyosolabisi at 8-04-2011 02:42 PM (14 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 8-04-2011 02:42 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 8-04-2011 02:46 PM (14 years ago)
new tooth abi?
Posted: at 8-04-2011 02:46 PM (14 years ago) |
Reply
- jossy4reall at 9-04-2011 10:13 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: dollymacy on  8-04-2011 11:05 AM
Quote from: terryworld on  8-04-2011 11:00 AM
i pity skypon wey be policeman

tell am make him go sell his uniform

They no dey sell d uniform cuz they no they buy am
Na free them dey get am so na free like dat e go pale 4 their body Grin

Posted: at 9-04-2011 10:13 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- onehardex at 9-04-2011 10:50 AM (14 years ago)
(m)
naija police hun?
Posted: at 9-04-2011 10:50 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- terryworld at 9-04-2011 01:27 PM (14 years ago)
(m)
ok

Posted: at 9-04-2011 01:27 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Emmagency9 at 9-04-2011 04:50 PM (14 years ago)
(m)
Hahahahahahahaha. Nice 1

Posted: at 9-04-2011 04:50 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Riverniger1 at 9-04-2011 04:58 PM (14 years ago)
(m)
hahaha..................not bad

Posted: at 9-04-2011 04:58 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 9-04-2011 06:17 PM (14 years ago)
hahaha yeye pb4
Posted: at 9-04-2011 06:17 PM (14 years ago) |
Reply
- olooworlay at 9-04-2011 08:35 PM (14 years ago)
(m)
@ poster...hw u 2 dey feel am...post correct tin mek dem commend u well. Cool
Posted: at 9-04-2011 08:35 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- at 9-04-2011 09:00 PM (14 years ago)
let am continue with him yeye post
Posted: at 9-04-2011 09:00 PM (14 years ago) |
Reply
- dollymacy at 11-04-2011 12:11 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: olooworlay on  9-04-2011 08:35 PM
@ poster...hw u 2 dey feel am...post correct tin mek dem commend u well. Cool

seh this wan no be correct tin? u need medication bush boy
Posted: at 11-04-2011 12:11 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Deffney at 11-04-2011 12:22 PM (14 years ago)
(f)
i agree na funny one!
Cheiii wetin we do our police naw Grin Grin Grin

Posted: at 11-04-2011 12:22 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- dollymacy at 11-04-2011 12:25 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Deffney on 11-04-2011 12:22 PM
i agree na funny one!
Cheiii wetin we do our police naw Grin Grin Grin

flog, flog and flog, if Federal Government catch u my hands no dey ooo
Posted: at 11-04-2011 12:25 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Deffney at 11-04-2011 12:36 PM (14 years ago)
(f)
dolly dolly
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin

u no wan protect ur pal abi? na waaaa ooo

Posted: at 11-04-2011 12:36 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 2 [3]

Featured Discussions