WHEN HE OPENED HIS EYES, THE GIRL WAS NAKED.
THIS TIME HE PRAYED TO GOD "CLOSE YOUR EYES"
Posted: at | |
WHEN HE OPENED HIS EYES, THE GIRL WAS NAKED. THIS TIME HE PRAYED TO GOD "CLOSE YOUR EYES"
| |||||
U close your mouth..... rubbish. dry joke. mstcheeeew!!!. Reply
| |||||
making no sense ReplyAm absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
abeg poster make u close dis ReplyAM PROUD TO BE AN ADVENTIST!!!
| |||||
Quote from: RareJewel18 on 7-04-2011 09:06 PM U close your mouth..... rubbish. dry joke. mstcheeeew!!!. Na me u dey follow talk like dis?
| |||||
Quote from: brownsuga007 on 8-04-2011 10:36 AM Quote from: RareJewel18 on 7-04-2011 09:06 PM U close your mouth..... rubbish. dry joke. mstcheeeew!!!. Na me u dey follow talk like dis? ![]() ![]()
| |||||
this joke has been pb4 tomorrow lol ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
i don tell una say make una no dey use God name dey post all this nonsense joke Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
Quote from: chicanorose on 8-04-2011 10:58 AM i don tell una say make una no dey use God name dey post all this nonsense joke huh? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() no lie ooo.. which time you talk that one? ![]()
| |||||
i tire oo! In fact she don lie with the same name of God wey she mentioned ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Quote from: Kristiantus on 8-04-2011 10:39 AM Quote from: brownsuga007 on 8-04-2011 10:36 AM Quote from: RareJewel18 on 7-04-2011 09:06 PM U close your mouth..... rubbish. dry joke. mstcheeeew!!!. Na me u dey follow talk like dis? ![]() ![]() Na u get ur mouf!
| |||||
Quote from: Kristiantus on 8-04-2011 10:59 AM Quote from: chicanorose on 8-04-2011 10:58 AM i don tell una say make una no dey use God name dey post all this nonsense joke huh? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() no lie ooo.. which time you talk that one? ![]() maybe u neva see am before. but as per first time offender, go and sin no more I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
Quote from: terryworld on 8-04-2011 11:03 AM i tire oo! In fact she don lie with the same name of God wey she mentioned uncle T why u dey fall my hand na....... u no dey even do like say u dey even miss your wife florish. na wa oooooooo I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
hahahah,person wey dey call me day and night,how i go take miss am? ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
okay ooooooooooo ReplyI bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
FOR wetin? Reply
| |||||
for your yeye head ReplyI bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
Quote from: Kristiantus on 8-04-2011 10:59 AM Quote from: chicanorose on 8-04-2011 10:58 AM i don tell una say make una no dey use God name dey post all this nonsense joke huh? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() no lie ooo.. which time you talk that one? ![]() i no hear when she talk am oooooo ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
who talk say i be male Replyi dey catch plesure jare oya iyabboo
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot