lanudja at 8-04-2011 02:07 PM (14 years ago) (f) Give me chance i wan shit Posted: at 8-04-2011 02:07 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
lanudja at 8-04-2011 02:09 PM (14 years ago) (f) Kessyb whr u carry dis one come frm? Posted: at 8-04-2011 02:09 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
kessybee at 8-04-2011 02:11 PM (14 years ago) (f) Hahahaah na frm d road wey lead to Eme-juju houx Posted: at 8-04-2011 02:11 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kessybee at 8-04-2011 02:13 PM (14 years ago) (f) Reply |
at 8-04-2011 02:19 PM (14 years ago) una bad day oooo yeye ppl Posted: at 8-04-2011 02:19 PM (14 years ago) | | |
Reply |
Dafey at 8-04-2011 02:29 PM (14 years ago) (f) Its nature do am any where e catch u... funny Posted: at 8-04-2011 02:29 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
at 8-04-2011 02:31 PM (14 years ago) e show for ya face Posted: at 8-04-2011 02:31 PM (14 years ago) | | |
Reply |
lanudja at 8-04-2011 02:40 PM (14 years ago) (f) Wetin com biznes u if e show 4 my face  abi u wan folow shit? Posted: at 8-04-2011 02:40 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
at 8-04-2011 02:44 PM (14 years ago) No oooo, na the other one i go follow you do Posted: at 8-04-2011 02:44 PM (14 years ago) | | |
Reply |
lanudja at 8-04-2011 02:52 PM (14 years ago) (f) Yeye dey do u no b small... Posted: at 8-04-2011 02:52 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
at 8-04-2011 02:54 PM (14 years ago) And the yeye dey inside you, so i wan do am Posted: at 8-04-2011 02:54 PM (14 years ago) | | |
Reply |
lanudja at 8-04-2011 03:27 PM (14 years ago) (f)  ewooooo yeye wan do yeye (himsef) oya do am na? Posted: at 8-04-2011 03:27 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
at 8-04-2011 03:30 PM (14 years ago) where you dey ? Posted: at 8-04-2011 03:30 PM (14 years ago) | | |
Reply |
lanudja at 8-04-2011 03:34 PM (14 years ago) (f) U dey inside my mouth Posted: at 8-04-2011 03:34 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
at 8-04-2011 03:35 PM (14 years ago) dont worry i go catch you, you go see wetin i go do do do you Posted: at 8-04-2011 03:35 PM (14 years ago) | | |
Reply |
lanudja at 8-04-2011 03:37 PM (14 years ago) (f) see as yeye dey yeye u ahahahahah yeye... Posted: at 8-04-2011 03:37 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
at 8-04-2011 03:39 PM (14 years ago) you yeye , and i will cure, cure, cure you Posted: at 8-04-2011 03:39 PM (14 years ago) | | |
Reply |
lanudja at 8-04-2011 03:46 PM (14 years ago) (f) Hehehehehe yeye curer Posted: at 8-04-2011 03:46 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
at 8-04-2011 03:48 PM (14 years ago) we shall see , the result when i finish cure,cure curing you Posted: at 8-04-2011 03:48 PM (14 years ago) | | |
Reply |
lanudja at 8-04-2011 03:52 PM (14 years ago) (f) Yeye oyibo shit Posted: at 8-04-2011 03:52 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |