kido123 at 5-12-2008 05:27 PM (16 years ago) (m) i beg i don dey miss my grin _genius , where hin go? i hope hin no serious 4 de tin wey hin talk?
anyhow sha if u help me see am again rezi, tell am say i miss am so tae my bobo don dey fight me, ehn biko
make me too shakara sey i dey comot for this forum so that babes go dey miss me, who knows? ..... eh.. ehhhhhh... Posted: at 5-12-2008 05:27 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 5-12-2008 05:43 PM (16 years ago) (m) Kido... U jam rock be dat... Posted: at 5-12-2008 05:43 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 5-12-2008 07:11 PM (16 years ago) (m) i beg i don dey miss my grin _genius , where hin go? i hope hin no serious 4 de tin wey hin talk?
anyhow sha if u help me see am again rezi, tell am say i miss am so tae my bobo don dey fight me, ehn biko
make me too shakara sey i dey comot for this forum so that babes go dey miss me, who knows? ..... eh.. ehhhhhh...  OYO shall be your case Posted: at 5-12-2008 07:11 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Grtmimshak at 5-12-2008 10:46 PM (16 years ago) (m) If you all miss this guy..I wish people miss me too like this..I am lil jealous Posted: at 5-12-2008 10:46 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
isaac2008 at 5-12-2008 11:53 PM (16 years ago) (m) Bros de tin way I go tell you say no look dos tin be yourself and do the right tin at good time God go by your side all the times Posted: at 5-12-2008 11:53 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
isaac2008 at 5-12-2008 11:55 PM (16 years ago) (m) Be yourself at all times Posted: at 5-12-2008 11:55 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
Bros de tin way I go tell you say no look dos tin be yourself and do the right tin at good time God go by your side all the times
Come ooh! this one na farewell msg to grin abi na consolation msg to em pals wey dey miss am? Posted: at 6-12-2008 08:05 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Grtmimshak at 6-12-2008 09:13 PM (16 years ago) (m) Bros de tin way I go tell you say no look dos tin be yourself and do the right tin at good time God go by your side all the times
Isaac Thanks i hear you Posted: at 6-12-2008 09:13 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
Grin was grounded, he'll be back once the holidays are over...
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 7-12-2008 12:13 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 7-12-2008 02:38 PM (16 years ago) (m) sillyjokker how u take know? grin dey work on im new album, so he needs a break from naijapals so he can concentrate. expect him any moment from now. Posted: at 7-12-2008 02:38 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
This is how we miss grin till today  Alabi Rakelly Francischi Zeigbo Jossy Ajanni make una change una way b4 i carry horn swear for ona
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 8-11-2013 07:29 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
ajanni at 8-11-2013 08:08 AM (11 years ago) (m) grin, this is suppose to be a fun and jokes forum, why u dey take things personal now? u are 2 big for that jare.  he is joking too nau can,t you understand a common basic joke? abi you wan fall my hand ni? Posted: at 8-11-2013 08:08 AM (11 years ago) | Grande Master | |
Reply |
rakelly at 8-11-2013 09:11 AM (11 years ago) (f) go give am herb abeg Posted: at 8-11-2013 09:11 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
ajanni at 8-11-2013 09:26 AM (11 years ago) (m) Reply |
rakelly at 8-11-2013 09:59 AM (11 years ago) (f) Posted: at 8-11-2013 09:59 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
ajanni at 8-11-2013 07:48 PM (11 years ago) (m) Reply |
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 8-11-2013 09:09 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 8-11-2013 09:20 PM (11 years ago) (f) This is how we miss grin till today  Alabi Rakelly Francischi Zeigbo Jossy Ajanni make una change una way b4 i carry horn swear for ona  u no nid 2 talk. we no say u b sango & ogun decendant tey tey. so shield ur horn abeg Posted: at 8-11-2013 09:20 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ajanni at 8-11-2013 09:33 PM (11 years ago) (m) Reply |
mary11 at 9-11-2013 01:21 PM (11 years ago) (m) Na so una use una bad belle pursue grin till 2day we neva hear abt d guy I wonder who una go use una bad mouth pursue dis time around maybe Na ME
Ff on twitter @samuelokorie7 or ping 760BE790 Posted: at 9-11-2013 01:21 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |