NP LOVE GAME

Date: 13-04-2011 5:25 pm (13 years ago) | Author: Peter Izu
[1] 2 3 4 ... 13
- at 13-04-2011 05:25 PM (13 years ago)
(m)
THE GAME GOES THIS WAY  ,.HERE ARE THE WORLD OF NAIJAPALS
CHOSE ONE PERSON U MAY LIKELY TO MARRY IF THIS WORLD IS ONLY PPL ON  NP
 FOR MEN AND WOMAN  =ME I CHOSE  = BIZZY-BODY


Posted: at 13-04-2011 05:25 PM (13 years ago) | Gistmaniac
- lanudja at 13-04-2011 05:36 PM (13 years ago)
(f)
ok.. i dey come make i come marry ma swthrt  Wink Grin
Posted: at 13-04-2011 05:36 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Sheree at 13-04-2011 05:38 PM (13 years ago)
(f)
still thinking
Posted: at 13-04-2011 05:38 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 13-04-2011 05:41 PM (13 years ago)
(m)
U dey miss road? make u carry dat ur luv and marriage go anoda forum
Na so dem dey marry 4 ur village Huh?

Posted: at 13-04-2011 05:41 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- itmomoh at 13-04-2011 05:45 PM (13 years ago)
(m)
men dem plenty ooo, i no no where i go start from, well let say all d shes in da house
Posted: at 13-04-2011 05:45 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- frayobkk at 13-04-2011 05:46 PM (13 years ago)
(m)
ABEG CHOSE SOMEBODY THIS WORLD IS CONTAIN ONLY NP PPL
SO AS A MAN U NEED TO GET MARRY CHOSE SOMEBODY QUICK B4 PERSON CHOSE UR CHOICE

Posted: at 13-04-2011 05:46 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- frayobkk at 13-04-2011 05:48 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: itmomoh on 13-04-2011 05:45 PM
men dem plenty ooo, i no no where i go start from, well let say all d shes in da house
NAWAAAAA FOR U OHHHHH ALL THE SHES IN THE HOUSE U BI SOLOMOM BIBLE
EVEN HIM SELF NO MARRY ALL WOMAN FINISH
NA ONLY ONE U GO TAKE ABEG

Posted: at 13-04-2011 05:48 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omotoyosolabisi at 13-04-2011 05:52 PM (13 years ago)
(f)
make i do research first
Posted: at 13-04-2011 05:52 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Omilim at 13-04-2011 07:21 PM (13 years ago)
(f)
hmm i'd remain single
Posted: at 13-04-2011 07:21 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jaolab at 13-04-2011 08:22 PM (13 years ago)
(m)
this guy want take style toast girl 4 here
oya toast who you like we they listen
scope man
indirect wooing
Posted: at 13-04-2011 08:22 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Fashalyn at 13-04-2011 11:26 PM (13 years ago)
(f)
 Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed
 Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed
 Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed

Posted: at 13-04-2011 11:26 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Deffney at 14-04-2011 09:29 AM (13 years ago)
(f)
cheiiiii i want to marry Kennedy

Posted: at 14-04-2011 09:29 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- lanudja at 14-04-2011 09:40 AM (13 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin me 2 go marry Johnson Wink
Posted: at 14-04-2011 09:40 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Deffney at 14-04-2011 09:43 AM (13 years ago)
(f)
Lanudja my dear is Johnson in the house? Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 14-04-2011 09:43 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- lanudja at 14-04-2011 09:46 AM (13 years ago)
(f)
Let me find out...any Johnson in d houx? i wan marry Johnson ooo Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 14-04-2011 09:46 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Deffney at 14-04-2011 09:47 AM (13 years ago)
(f)
wetin be Johnson have na...why u wan marry am Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 14-04-2011 09:47 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- lanudja at 14-04-2011 09:51 AM (13 years ago)
(f)
I wan marry Johnson bcos Johnson na man naa Tongue
Posted: at 14-04-2011 09:51 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Deffney at 14-04-2011 09:53 AM (13 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin but why Johnson na..many man oooooo

Posted: at 14-04-2011 09:53 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- frayobkk at 14-04-2011 09:54 AM (13 years ago)
(m)
me self i want marry  both of u girls deffney  and lanudja
abeg make una marry me

Posted: at 14-04-2011 09:54 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Deffney at 14-04-2011 09:55 AM (13 years ago)
(f)
u wan marry us? cheiiiiii
ok..wetin u can offer let us see....

Posted: at 14-04-2011 09:55 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
[1] 2 3 4 ... 13