NP LOVE GAME (Page 3)

Date: 13-04-2011 5:25 pm (13 years ago) | Author: Peter Izu
1 2 [3] 4 5 6 ... 13
- frayobkk at 14-04-2011 10:48 AM (13 years ago)
(m)
hehehehehehe @lanudja  this one we u just dey boost of this ur guy make e no be say this guy
this guy have many lady here and there but am not discouraging u
the say there is no perfect relationship
i advice u keep it up but no show am say u love too much if not i fear ohhhhh

Posted: at 14-04-2011 10:48 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- frayobkk at 14-04-2011 10:51 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: lanudja on 14-04-2011 10:47 AM
Quote from: frayobkk on 14-04-2011 10:27 AM
Quote from: Deffney on 14-04-2011 10:21 AM
Quote from: frayobkk on 14-04-2011 10:10 AM
deffney u say u no wan material thing ne spiritial thing u want
abeg tell me quick quick as for johson i know say he broke
u know every womans dream is to marry rich man
but maybe sometimes love can change that dream


i no like spiritual thing also...find out wetin it be Cheesy Cheesy Cheesy
make Johnson commot oooo as Lanudja say u cannot bribe him  Grin Grin Grin ;
na only dream be that no reality....u know woman na very kind and soft Tongue Tongue Tongue


deffney i never be inlove b4 so i dont know much about relationship i know it will sound funny but it real
the things self tire me but a dey ask GOd to give me person we go teach me bc for me abi novice that side sure
Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? novice ko...novice ni.. oya pay make we teach u hw 2 toast babe  Grin..

to toaste babe no be to be inlove u no understand
i mean as johnson dey shak ur head now hehehehei never get any woman wey dey shak my head b4 and now

Posted: at 14-04-2011 10:51 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Deffney at 14-04-2011 10:58 AM (13 years ago)
(f)
i go watch u from now on mr. poster Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue

Posted: at 14-04-2011 10:58 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- frayobkk at 14-04-2011 11:03 AM (13 years ago)
(m)
i hear but what keep supricing me is d way we u d speek 9ja pilgin i fear ohhhh
me too self a go d watch u

Posted: at 14-04-2011 11:03 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- lanudja at 14-04-2011 11:05 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: frayobkk on 14-04-2011 10:48 AM
hehehehehehe @lanudja  this one we u just dey boost of this ur guy make e no be say this guy
this guy have many lady here and there but am not discouraging u
the say there is no perfect relationship
i advice u keep it up but no show am say u love too much if not i fear ohhhhh

B4 nkor... na only me e get...infact Johnson is d sugar in my tea, d only crockoch in my cupboad.... Tongue
and for u to get d one wey go shark u d way my Johnson dey shark me so, search
adder bcos good thing no easy 2 see, i wish u luck...d lord is ur strenght Tongue Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 14-04-2011 11:05 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- lanudja at 14-04-2011 11:08 AM (13 years ago)
(f)
Poster Deffney say u dey watch list ooooo u hear am? Tongue
Posted: at 14-04-2011 11:08 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- frayobkk at 14-04-2011 11:29 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: lanudja on 14-04-2011 11:08 AM
Poster Deffney say u dey watch list ooooo u hear am? Tongue
what did she mean maybe am mistaking ?

Posted: at 14-04-2011 11:29 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chicanorose at 14-04-2011 11:46 AM (13 years ago)
(f)
who i go rove na?Huh?Huh?Huh???

Posted: at 14-04-2011 11:46 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- frayobkk at 14-04-2011 12:02 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: chicanorose on 14-04-2011 11:46 AM
who i go rove na?Huh?Huh?Huh???
there are many guys here ok if u no know i give u Ajanni for free

Posted: at 14-04-2011 12:02 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 14-04-2011 12:05 PM (13 years ago)
(f)
no one like kris

Posted: at 14-04-2011 12:05 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- frayobkk at 14-04-2011 12:12 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 14-04-2011 12:05 PM
no one like kris

i  fear ohhhhh what about ur WACO abi u na don Devorce?
Waco we dey scatar ur dada lol

Posted: at 14-04-2011 12:12 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Deffney at 14-04-2011 12:17 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: frayobkk on 14-04-2011 11:03 AM
i hear but what keep supricing me is d way we u d speek 9ja pilgin i fear ohhhh
me too self a go d watch u

hehehehehe why surprise na.....is it impossible for another citizen speak pidgin?
ok na i be white in skin but fully blown naija! Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 14-04-2011 12:17 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Deffney at 14-04-2011 12:18 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: lanudja on 14-04-2011 11:08 AM
Poster Deffney say u dey watch list ooooo u hear am? Tongue

na sooooo

Posted: at 14-04-2011 12:18 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- chicanorose at 14-04-2011 12:19 PM (13 years ago)
(f)
i choose atunjel
 Grin Grin Grin

Posted: at 14-04-2011 12:19 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Deffney at 14-04-2011 12:24 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: chicanorose on 14-04-2011 12:19 PM
i choose atunjel
 Grin Grin Grin

dis na true? does he know? Grin Grin Grin Grin

Posted: at 14-04-2011 12:24 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- chicanorose at 14-04-2011 12:31 PM (13 years ago)
(f)
yap

Posted: at 14-04-2011 12:31 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- frayobkk at 14-04-2011 12:38 PM (13 years ago)
(m)
@Deffney i really think u have 9ja bobo now or before
if not how come much much intrest in naija still yet  u are simgle if u are?

Posted: at 14-04-2011 12:38 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chicanorose at 14-04-2011 12:42 PM (13 years ago)
(f)
people no dey mind their business for here again ooooooooooo

Posted: at 14-04-2011 12:42 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- lanudja at 14-04-2011 12:46 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: frayobkk on 14-04-2011 11:29 AM
Quote from: lanudja on 14-04-2011 11:08 AM
Poster Deffney say u dey watch list ooooo u hear am? Tongue
what did she mean maybe am mistaking ?
Na my mouth u wan hear say fowl grow teeth abi? Tongue Wink
ask her wel she go tel u weda u make mistake or nt Grin
Posted: at 14-04-2011 12:46 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- lanudja at 14-04-2011 12:48 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: Deffney on 14-04-2011 12:17 PM
Quote from: frayobkk on 14-04-2011 11:03 AM
i hear but what keep supricing me is d way we u d speek 9ja pilgin i fear ohhhh
me too self a go d watch u

hehehehehe why surprise na.....is it impossible for another citizen speak pidgin?
ok na i be white in skin but fully blown naija! Grin Grin Grin Grin Grin
I dey feel u no be small Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 14-04-2011 12:48 PM (13 years ago) | Hero
Reply
1 2 [3] 4 5 6 ... 13