NP LOVE GAME (Page 4)

Date: 13-04-2011 5:25 pm (13 years ago) | Author: Peter Izu
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 13
- frayobkk at 14-04-2011 12:49 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: lanudja on 14-04-2011 12:46 PM
Quote from: frayobkk on 14-04-2011 11:29 AM
Quote from: lanudja on 14-04-2011 11:08 AM
Poster Deffney say u dey watch list ooooo u hear am? Tongue
what did she mean maybe am mistaking ?
Na my mouth u wan hear say fowl grow teeth abi? Tongue Wink
ask her wel she go tel u weda u make mistake or nt Grin

hehehehe   fow  grow teeth indeed

Posted: at 14-04-2011 12:49 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Deffney at 14-04-2011 12:50 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: frayobkk on 14-04-2011 12:38 PM
@Deffney i really think u have 9ja bobo now or before
if not how come much much intrest in naija still yet  u are simgle if u are?

this na personal questions ooooooooooooooo
wetin dey worry urself na...u cant sleep why i speak pidgin abi? hehehehe
na wow for u frayobkk...na all things can be learn ooooo

Posted: at 14-04-2011 12:50 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Deffney at 14-04-2011 12:51 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: chicanorose on 14-04-2011 12:42 PM
people no dey mind their business for here again ooooooooooo

i wonder ooooooo Wink Wink Wink Wink

Posted: at 14-04-2011 12:51 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Deffney at 14-04-2011 12:52 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: lanudja on 14-04-2011 12:48 PM
Quote from: Deffney on 14-04-2011 12:17 PM
Quote from: frayobkk on 14-04-2011 11:03 AM
i hear but what keep supricing me is d way we u d speek 9ja pilgin i fear ohhhh
me too self a go d watch u

hehehehehe why surprise na.....is it impossible for another citizen speak pidgin?
ok na i be white in skin but fully blown naija! Grin Grin Grin Grin Grin
I dey feel u no be small Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Wink Wink Wink Wink Wink Wink Wink Wink

Posted: at 14-04-2011 12:52 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- frayobkk at 14-04-2011 12:55 PM (13 years ago)
(m)
i reserve my comment @ Deffney ok u be my number pals now ok

Posted: at 14-04-2011 12:55 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chicanorose at 14-04-2011 12:56 PM (13 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin

Posted: at 14-04-2011 12:56 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Deffney at 14-04-2011 12:58 PM (13 years ago)
(f)
im ur number pals?  Cheesy

Posted: at 14-04-2011 12:58 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- lanudja at 14-04-2011 12:59 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: Deffney on 14-04-2011 12:50 PM
Quote from: frayobkk on 14-04-2011 12:38 PM
@Deffney i really think u have 9ja bobo now or before
if not how come much much intrest in naija still yet  u are simgle if u are?

this na personal questions ooooooooooooooo
wetin dey worry urself na...u cant sleep why i speak pidgin abi? hehehehe
na wow for u frayobkk...na all things can be learn ooooo
Deffney abeg no mind fray e no wan come straight/open Grin
e jst dey pass corner corner dey find ur mouth Grin
Posted: at 14-04-2011 12:59 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- chicanorose at 14-04-2011 01:01 PM (13 years ago)
(f)
abi ooooooooooo. e won follow wuri wuri way

Posted: at 14-04-2011 01:01 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kessybee at 14-04-2011 01:04 PM (13 years ago)
(f)
I beg ooo i dey find my solid oooo anybody see am?
Posted: at 14-04-2011 01:04 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- frayobkk at 14-04-2011 01:05 PM (13 years ago)
(m)
na mi una d yab like this .. i run ohhhhh

Posted: at 14-04-2011 01:05 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- frayobkk at 14-04-2011 01:07 PM (13 years ago)
(m)
@ kessybee wetine be solid na ur guy name ?

Posted: at 14-04-2011 01:07 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 14-04-2011 01:08 PM (13 years ago)
na her monkey name Grin
Posted: at 14-04-2011 01:08 PM (13 years ago) |
Reply
- Deffney at 14-04-2011 01:09 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: lanudja on 14-04-2011 12:59 PM
Quote from: Deffney on 14-04-2011 12:50 PM
Quote from: frayobkk on 14-04-2011 12:38 PM
@Deffney i really think u have 9ja bobo now or before
if not how come much much intrest in naija still yet  u are simgle if u are?

this na personal questions ooooooooooooooo
wetin dey worry urself na...u cant sleep why i speak pidgin abi? hehehehe
na wow for u frayobkk...na all things can be learn ooooo
Deffney abeg no mind fray e no wan come straight/open Grin
e jst dey pass corner corner dey find ur mouth Grin

hehehehehehehe

Posted: at 14-04-2011 01:09 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- at 14-04-2011 01:11 PM (13 years ago)
see yeye ooooo
Posted: at 14-04-2011 01:11 PM (13 years ago) |
Reply
- Deffney at 14-04-2011 01:11 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: frayobkk on 14-04-2011 01:05 PM
na mi una d yab like this .. i run ohhhhh

u no fit runnnnnn make u stay!!!

Posted: at 14-04-2011 01:11 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- lanudja at 14-04-2011 01:12 PM (13 years ago)
(f)
@Deffney fray na baaaaad guy...e dey use corner corner dey give green light naa Grin
Posted: at 14-04-2011 01:12 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Deffney at 14-04-2011 01:13 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: emejuru on 14-04-2011 01:11 PM
see yeye ooooo

u don come again, now tell us who u fit marry in 9japals? Cheesy

Posted: at 14-04-2011 01:13 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- at 14-04-2011 01:13 PM (13 years ago)
hmmmmmmmm Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked
Posted: at 14-04-2011 01:13 PM (13 years ago) |
Reply
- frayobkk at 14-04-2011 01:14 PM (13 years ago)
(m)
a still d runnnnnnnnnnnnnnnnnnn

Posted: at 14-04-2011 01:14 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 13