at 14-04-2011 03:33 PM (13 years ago) Wetine u mean lanudja what straight are u talking about ?this is my first time of talking to both of u gals so dont expect me u go futher than this ok am a matured man i dont paly around or play with ppl heart just to make then happy
This ur word don show say d babe them don deal with no u so tay u no fit hide ur vex again sorry i beg make u take an easy who cares remember this is not a dating site Then go to dating sit pls, didnt u knw it ws nt a dating site before u posted or tittled ur post as NP LOVE GAME?@lanudja & solid sorry i jst av to leave dis topic & neva to come again.. Go you no go, comot you no comot, stop noise you no gree, oya do the thing wey you want ,shoooo see yeye Posted: at 14-04-2011 03:33 PM (13 years ago) | | |
Reply |
frayobkk at 14-04-2011 03:35 PM (13 years ago) (m) heheheheheeheh i just dey pass i no see anything lol
u no see anything? na waaaaoooo u be blind? wetin hapun na....abeg no tell me u be the frayobkk i know where u beg for money in lagos streets... ;D ;D ;D ;D ;D really is that what u think of me any i vex bc na u talk am ok let me tell now in bangkok there doing what is call Sonral festival what about that if u think am fake and what is specail about BKK self me self na Australia i want go njow self
Jesus replied, "What is impossible with men is possible with God." Luke 18:27 Posted: at 14-04-2011 03:35 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at 14-04-2011 03:38 PM (13 years ago) you i must catch,anywher you like hide, i must catch you,i go wound you ,i must wound you, and i go leave evidence sey i wound you,yeye Posted: at 14-04-2011 03:38 PM (13 years ago) | | |
Reply |
frayobkk at 14-04-2011 03:39 PM (13 years ago) (m) Sonkran Festival the use to pour water on ppl that is i didnt go outside today i never this long on NP b4 yesterday today and Tomorrow
Jesus replied, "What is impossible with men is possible with God." Luke 18:27 Posted: at 14-04-2011 03:39 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lanudja at 14-04-2011 03:39 PM (13 years ago) (f) Hahahah yeye welcom.. i miss u wel wel no be small ooo Posted: at 14-04-2011 03:39 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Deffney at 14-04-2011 03:40 PM (13 years ago) (f) cheiiiiiiiiiiii frayobkk beta u go sleep naw or commot jokes forum.. u always take words here seriously yeye dey smell here ooooooooo
Hope my smiles will touch my pals heart Posted: at 14-04-2011 03:40 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
lanudja at 14-04-2011 03:41 PM (13 years ago) (f) you i must catch,anywher you like hide, i must catch you,i go wound you ,i must wound you, and i go leave evidence sey i wound you,yeye Yeye fowl... u no fit do any thing jor Posted: at 14-04-2011 03:41 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
frayobkk at 14-04-2011 03:44 PM (13 years ago) (m) hehehehehehe a dey learn abeg forgive me emrjuru how now how ur side wetine dey happen
Jesus replied, "What is impossible with men is possible with God." Luke 18:27 Posted: at 14-04-2011 03:44 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Deffney at 14-04-2011 03:46 PM (13 years ago) (f) Reply |
frayobkk at 14-04-2011 03:49 PM (13 years ago) (m) Pals make una no forget the topic since then i never see anyone chose anyone here the world NP chose who to marry
Jesus replied, "What is impossible with men is possible with God." Luke 18:27 Posted: at 14-04-2011 03:49 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
i go marry emejuru kai God forbid i no wan YEYE oooooooooo
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 14-04-2011 03:50 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at 14-04-2011 03:51 PM (13 years ago) @frayobkk na me you dey ask? see me wahala ooo, by the way who give you my number? i say who give this yeye guy my number, i say who give this yeye frayobkk my number? una no wan talk abi, in short i dey come,i thing first, make i give lanudja belle ,then una must tell me who give that yeye my .... Posted: at 14-04-2011 03:51 PM (13 years ago) | | |
Reply |
lanudja at 14-04-2011 03:52 PM (13 years ago) (f) @ fray dis one wey u dey take smal talk serious if person choose u no go..... . abeg i no talk ooo Posted: at 14-04-2011 03:52 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
frayobkk at 14-04-2011 03:52 PM (13 years ago) (m) this one u bend ur haed make i no be say that thinng dey do u lolheheheh
Jesus replied, "What is impossible with men is possible with God." Luke 18:27 Posted: at 14-04-2011 03:52 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Deffney at 14-04-2011 03:53 PM (13 years ago) (f) Reply |
hehehehehehe chica .... wetin na? .... emejuju sorry emejuru na handsome boi na? Posted: at 14-04-2011 03:55 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lanudja at 14-04-2011 03:56 PM (13 years ago) (f) Yeye emejuru i say u no fit... over yeye don dey worry u no be small... Posted: at 14-04-2011 03:56 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
solid i no no say u hate me like dis.....
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 14-04-2011 03:58 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
frayobkk at 14-04-2011 03:59 PM (13 years ago) (m) a d do exicise i wan phyuk make una wait me abeg just one Hr
Jesus replied, "What is impossible with men is possible with God." Luke 18:27 Posted: at 14-04-2011 03:59 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at 14-04-2011 04:00 PM (13 years ago) Yeye emejuru i say u no fit... over yeye don dey worry u no be small...
you must chop belle full, i mush feed you bellefull Posted: at 14-04-2011 04:00 PM (13 years ago) | | |
Reply |