NO ONE IS PERFECT (Page 2)

Date: 28-11-2008 7:35 pm (16 years ago) | Author: Melk Charis
1 [2]
- macgreat at 3-12-2008 10:52 AM (16 years ago)
(m)
Come na dey run this place

Posted: at 3-12-2008 10:52 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- rezimero at 3-12-2008 10:53 AM (16 years ago)
(m)
orezo you for clear me na. you know say no be every person dey know finish
Posted: at 3-12-2008 10:53 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- lylawal at 3-12-2008 11:01 AM (16 years ago)
(m)
toh!
Posted: at 3-12-2008 11:01 AM (16 years ago) | Newbie
Reply
- orezo at 3-12-2008 11:05 AM (16 years ago)
(m)
Macgreat... U say wetin???


Rezi... I think say u be chop d code B4 sha... Dats y... But... I hapyy sey u don grab am now...

Lawal... Which one...
Posted: at 3-12-2008 11:05 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- macgreat at 3-12-2008 11:13 AM (16 years ago)
(m)
Orezo... you dey this place..?!

Posted: at 3-12-2008 11:13 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- orezo at 3-12-2008 11:22 AM (16 years ago)
(m)
I dey na... Habi no be me u dey see so???
Posted: at 3-12-2008 11:22 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ujmaria at 4-03-2016 08:58 PM (9 years ago)
(f)
Lol nice one
Posted: at 4-03-2016 08:58 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Vectorcy at 11-03-2016 01:08 PM (9 years ago)
(m)
I seeee,isssokay
Posted: at 11-03-2016 01:08 PM (9 years ago) | Hero
Reply
1 [2]

Featured Discussions