richy_ex at 28-04-2011 12:08 PM (14 years ago) (m) Na who be UNA sef?
Bright abi na shine shine bobo, which one u dey sef? vote jare if u wan vote. dis no be twitter oh! no dey follow follow oh tell them Posted: at 28-04-2011 12:08 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
richy_ex at 28-04-2011 12:11 PM (14 years ago) (m) i no vote ooo..i dey boycot!!!
o know say you de fear yeye emmy Posted: at 28-04-2011 12:11 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Amakah at 28-04-2011 12:12 PM (14 years ago) (f) Posted: at 28-04-2011 12:12 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
richy_ex at 28-04-2011 12:15 PM (14 years ago) (m) Reply |
richy_ex at 28-04-2011 12:17 PM (14 years ago) (m) all of una no try!!!!!!!!!!!! una no see me, una no ask of me.
dey tell UNA now... without been told, we all sabi where you go since...  tell me where u no say i go any person whe dissapear b4 easter die with christ but if it hppen now hmmm no comment Posted: at 28-04-2011 12:17 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
yeye fowl u no hear say wahala dey kano state?     ?
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 28-04-2011 12:27 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bia chika... owu aala hausa ki nu?  nne, abeg begin park your load oo... Posted: at 28-04-2011 12:43 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
at 28-04-2011 01:06 PM (14 years ago) some people still dey yeye them self with this expired Ex-richy Posted: at 28-04-2011 01:06 PM (14 years ago) | | |
Reply |
at 28-04-2011 01:56 PM (14 years ago) I no know oooooo, abi you sabi? Posted: at 28-04-2011 01:56 PM (14 years ago) | | |
Reply |
brightossy at 28-04-2011 02:10 PM (14 years ago) (m) Na who be UNA sef?
Bright abi na shine shine bobo, which one u dey sef? vote jare if u wan vote. dis no be twitter oh! no dey follow follow oh i be INEC official, pls vote n comot. Posted: at 28-04-2011 02:10 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
terryworld at 28-04-2011 02:10 PM (14 years ago) (m) posta, u dey craze ooo
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 28-04-2011 02:10 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
i resemble chika for your eyez... abi you put super glue for eyez ni...  emebo weting dey worry u? ..... i ask u? Posted: at 28-04-2011 02:14 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Amakah at 28-04-2011 02:45 PM (14 years ago) (f) Na who be UNA sef?
Bright abi na shine shine bobo, which one u dey sef? vote jare if u wan vote. dis no be twitter oh! no dey follow follow oh i be INEC official, pls vote n comot. abeg na Jegamatics u dey solve der abi na Iwumatics? we no want Iwumatics... #comot for road# Posted: at 28-04-2011 02:45 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
giftmurphy at 28-04-2011 06:22 PM (14 years ago) (f) Posted: at 28-04-2011 06:22 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Emmagency9 at 28-04-2011 06:30 PM (14 years ago) (m) Na wa ooooooooooooo
If you don't like me, 1. Take a map, 2. Get a car (even if na borrow), 3. Drive to HELL!. Have a nice trip. ✔ Posted: at 28-04-2011 06:30 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
richy_ex at 28-04-2011 06:33 PM (14 years ago) (m) some people still dey yeye them self with this expired Ex-richy
hey pple awaiting results don't talk so wait untill it over with the aids stuff Posted: at 28-04-2011 06:33 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
richy_ex at 28-04-2011 06:37 PM (14 years ago) (m) Na wa ooooooooooooo
whetin de wao you? Posted: at 28-04-2011 06:37 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
richy_ex at 28-04-2011 06:42 PM (14 years ago) (m) hey you have to go to catholic church and offer mass to thank God 4 saving your life she$y you hear me? Posted: at 28-04-2011 06:42 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
richy_ex at 29-04-2011 07:09 PM (14 years ago) (m) Posted: at 29-04-2011 07:09 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at 29-04-2011 07:19 PM (14 years ago) obo!!!!!!!!!!!!! Posted: at 29-04-2011 07:19 PM (14 years ago) | | |
Reply |