Posted: at | |
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
Quote from: jossy4reall on 28-04-2011 07:13 AM Both of dem go share am and since we are still in d Easter period Dem go die and resurrect with new body and triumphant glory gbam! make the two of them share am.. ![]() ![]() ![]() ![]() @jossy: you don dey talk like normal person small small oo... ![]()
| |||||
Quote from: Deffney on 28-04-2011 09:35 AM i no vote ooo..i dey boycot!!! boycott wetin? ![]() abegii, vote for the two of them jaree...
| |||||
Quote from: chicanorose on 28-04-2011 10:27 AM poster share am to the both of them nne oma, now am beginning to rove you... ![]()
| |||||
ehehee wetin dey hapn here .... chica Reply
| |||||
i resemble chika for your eyez... abi you put super glue for eyez ni... Reply![]()
| |||||
Kris u don dey well small small now cuz I c say u don dey reason well Reply![]() ![]() ![]() Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
all of una no try!!!!!!!!!!!! una no see me, una no ask of me. ReplyI bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
Quote from: chicanorose on 28-04-2011 10:45 AM all of una no try!!!!!!!!!!!! una no see me, una no ask of me. dey tell UNA now... without been told, we all sabi where you go since... ![]()
| |||||
Quote from: jossy4reall on 28-04-2011 07:13 AM Both of dem go share am and since we are still in d Easter period Dem go die and resurrect with new body and triumphant glory FOR WHERE?![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: frayobkk on 27-04-2011 08:46 PM it will die in body of poster i love those two guy MIS YAN
| |||||
Quote from: jossy4reall on 28-04-2011 07:16 AM Even Jesus did it 4 us and die 4 sins in general, now we are enjoying d benefit correct It is bcuz there was AIDS dat time otherwise he culd have done d same 4 it
| |||||
Quote from: Amakah on 28-04-2011 09:00 AM Poster, Stephen and Emejuru go share ram... But Poster go get the highest share... OKPATA ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: chicanorose on 28-04-2011 10:27 AM poster share am to the both of them NA ONE PERSON WE NEED HERE
| |||||
Na who be UNA sef? Reply
| |||||
Quote from: chicanorose on 28-04-2011 10:45 AM all of una no try!!!!!!!!!!!! una no see me, una no ask of me. NA WHO YOU DE VOTE
| |||||
Quote from: brightossy on 28-04-2011 12:00 PM Na who be UNA sef? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: brightossy on 28-04-2011 12:00 PM Na who be UNA sef? Bright abi na shine shine bobo, which one u dey sef? vote jare if u wan vote. dis no be twitter oh! no dey follow follow oh
| |||||
Quote from: richy_ex on 28-04-2011 12:00 PM Quote from: chicanorose on 28-04-2011 10:45 AM all of una no try!!!!!!!!!!!! una no see me, una no ask of me. NA WHO YOU DE VOTEI bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
Quote from: Kristiantus on 28-04-2011 10:47 AM Quote from: chicanorose on 28-04-2011 10:45 AM all of una no try!!!!!!!!!!!! una no see me, una no ask of me. dey tell UNA now... without been told, we all sabi where you go since... ![]() I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
Tension At Tinubu’s Empowerment Event As Women Walk Out During Rivers First Lady’s Speech