Posted: at | |
| |||||
watn be dis? Reply
| |||||
watin be this? Reply
| |||||
We reach to ask oh oooooooooooo Reply
| |||||
Make una ask am well ooh... Reply
| |||||
abeg who post this tin Reply![]()
| |||||
na error number 2190 subsection 20 21 in the middle of kuleeeeeeeeh Reply![]()
| |||||
Grtmimshak... U be charge and bail lawyer??? Na so so law terms u dey involve for all ur things...LOL Reply
| |||||
Orezo when our papa sent us to school, shey i no tell una say make u choose law? you say na tagbi gbriber u wan read...u see now... Reply![]()
| |||||
Who tell u dat one... I change department for year 2... I switch to Department of Native Doctoring... Reply
| |||||
![]() ![]() ![]()
| |||||
girlfriend, wetin do your mouth na? you dey vex or you swallow cockroach... small small o... Reply
| |||||
Why are you guys beating about the issue like you don't know what ugly and tight have in common? But make I ask-o: how the ugly ones no go tight? How many bad roads moto dey pass? I rest my case! Reply
| |||||
Why are you guys beating about the issue like you don't know what ugly and tight have in common? But make I ask-o: how the ugly ones no go tight? How many bad roads moto dey pass? I rest my case! Reply
| |||||
Suitcase, briefcase, policecase... Which case u wan rest... Hope sey no be d suitcase for dis ur coat when u wear??? Habi... Dis ur suit (Coat) get case sef??? Reply
| |||||
@Orezo, leave this guy ooo, b4 im take that coat swear 4 u ReplyLOLL
| |||||
freenze wetin u mean now u mean say that guy no get money buy suit na im make am dey manage the coat wey im inherit from e grandpopsi? abeg take am easy o Reply
| |||||
I wonder why dis my monkey coat dey cause commotion for NP-o! Ok the coat no gel. You no hear my name? Abi you no see my ancient face. How you go put old wine for new wine skin. The coat fit the owner. PERIOD! Reply
| |||||
ah the coat real fit u well well. like owner like coat Reply
| |||||
9jakrazy... No mind me ooh... I gbadun ur coat... I even dream of am for nite... I dream sey u wear am go club... And as everbody see u na im party take new shape... No wonder dem say saw ur coat according to ur shape... I hail ur coat well well... U too much... Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)