Why are you guys beating about the issue like you don't know what ugly and tight have in common? But make I ask-o: how the ugly ones no go tight? How many bad roads moto dey pass? I rest my case!
Posted: at 2-12-2008 05:39 PM (16 years ago) | Upcoming
Why are you guys beating about the issue like you don't know what ugly and tight have in common? But make I ask-o: how the ugly ones no go tight? How many bad roads moto dey pass? I rest my case!
Posted: at 2-12-2008 05:40 PM (16 years ago) | Upcoming
Suitcase, briefcase, policecase... Which case u wan rest... Hope sey no be d suitcase for dis ur coat when u wear??? Habi... Dis ur suit (Coat) get case sef???
Posted: at 3-12-2008 05:27 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Jboy4shezo at 3-12-2008 06:20 PM (16 years ago) (m)
freenze wetin u mean now u mean say that guy no get money buy suit na im make am dey manage the coat wey im inherit from e grandpopsi? abeg take am easy o
Posted: at 3-12-2008 06:20 PM (16 years ago) | Upcoming
I wonder why dis my monkey coat dey cause commotion for NP-o! Ok the coat no gel. You no hear my name? Abi you no see my ancient face. How you go put old wine for new wine skin. The coat fit the owner. PERIOD!
Posted: at 3-12-2008 10:12 PM (16 years ago) | Upcoming
9jakrazy... No mind me ooh... I gbadun ur coat... I even dream of am for nite... I dream sey u wear am go club... And as everbody see u na im party take new shape... No wonder dem say saw ur coat according to ur shape... I hail ur coat well well... U too much...
Posted: at 4-12-2008 08:53 AM (16 years ago) | Gistmaniac