YES!!!!.....yet to disvirgin, but not now
Posted: at | |
Quote from: eagleseyez on 7-12-2008 06:27 PM Quote from: lonelysnow on 7-12-2008 06:24 PM yet to disvirgin YES!!!!.....yet to disvirgin, but not now
| |||||
konji no go kill u so? Reply
| |||||
no mind them, konji go kill them soon Reply
| |||||
lonelysnow, how the thing dey do u? Replye dey bite u?
| |||||
Quote from: eagleseyez on 7-12-2008 06:35 PM lonelysnow, how the thing dey do u? e dey bite u? Help me ask am cos meself won know ooo
| |||||
the thing dey bite... but i go soon pour am off Reply
| |||||
asa konji dey kill somebody for here oo Reply
| |||||
![]() ![]()
| |||||
Wetin be konji self? Reply
| |||||
ask them again Reply
| |||||
Quote from: osituga on 7-12-2008 06:45 PM Wetin be konji self? go ask ur Oga na, shey the konji sef dey bite u so?
| |||||
Quote from: digitalman on 7-12-2008 06:46 PM Quote from: osituga on 7-12-2008 06:45 PM Wetin be konji self? go ask ur Oga na, shey the konji sef dey bite u so?Tell me if u know am jooo
| |||||
Quote from: osituga on 7-12-2008 06:48 PM Quote from: digitalman on 7-12-2008 06:46 PM Quote from: osituga on 7-12-2008 06:45 PM Wetin be konji self? go ask ur Oga na, shey the konji sef dey bite u so?Tell me if u know am jooo
| |||||
![]() ![]() ![]()
| |||||
Blessed pls translate that to me Reply
| |||||
Quote from: lonelysnow on 7-12-2008 06:40 PM the thing dey bite... but i go soon pour am off where u wan pour am put?
| |||||
Quote from: osituga on 7-12-2008 07:00 PM Blessed pls translate that to me hahahahahahahah...........osi so na true
| |||||
osituga konji dey bite u no be small, abeg gaa gboo ncha joo Reply
| |||||
Quote from: eagleseyez on 7-12-2008 07:02 PM Quote from: osituga on 7-12-2008 07:00 PM Blessed pls translate that to me hahahahahahahah...........osi so na true I dnt even knw the meaning of all these Konji of a tin....Someone should please enlighten me na
| |||||
Quote from: osituga on 7-12-2008 07:00 PM Blessed pls translate that to me hahahahahahaa.....u bi my guy but this one pass me to translateoo....let me call digital back
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)