and you, you sabi like she goat
like he goat.
Posted: at | |
Quote from: brightossy on 13-05-2011 11:36 AM Una sabi like woman like soldiers and you, you sabi like she goat like he goat.
| |||||
who be the she goat and the he goat ? ReplyAm absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
ask that yeye again ReplyHope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
Yeye no wan answer Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Hope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() y i dey laff?
| |||||
Abo...on and off wetin? ReplyHope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 14-05-2011 01:27 AM who be the she goat and the he goat ? oboy which kind question be this na ? you never see goat b4 ? the guy sey una like woman like soldiers abi? him na goat he ,so him go like goat she , ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
u scatter ur yeyeness in full blast for here Reply![]() Hope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
Switch Reply
| |||||
off or on? ReplyHope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
poster abeg no give my tiper to emejuru and skypon........i no wan story Reply![]() ![]() Touch not my anointed and do my prophet no harm
| |||||
Quote from: Riverniger1 on 14-05-2011 04:50 PM poster abeg no give my tiper to emejuru and skypon........i no wan story ![]() ![]() thief ole
| |||||
Quote from: emejuru on 14-05-2011 04:56 PM Quote from: Riverniger1 on 14-05-2011 04:50 PM poster abeg no give my tiper to emejuru and skypon........i no wan story ![]() ![]() thief ole u the look for job......no be for my tiper ![]() ![]() Touch not my anointed and do my prophet no harm
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 12-05-2011 09:04 PM Quote from: brightossy on 12-05-2011 11:19 AM Withing una dey dodge job? I be dey ride okada, Na keke i sabi drive now. If not i 4 apply. me too, i be shoemaker if not i for apply for the job ![]() ![]() then bright send in ur credentials now...skypon,i knw say u be adamu since so keep managing my gate for me
| |||||
Quote from: stephen153 on 15-05-2011 12:26 PM ![]() wetin naaaaaaaa? Touch not my anointed and do my prophet no harm
| |||||
all the forum he commot his tongue...seems he ate too much spicy make air come inside his mouth.. Reply![]() Hope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
Quote from: nellkiss on 14-05-2011 11:22 PM Quote from: Skypon2002 on 12-05-2011 09:04 PM Quote from: brightossy on 12-05-2011 11:19 AM Withing una dey dodge job? I be dey ride okada, Na keke i sabi drive now. If not i 4 apply. me too, i be shoemaker if not i for apply for the job ![]() ![]() then bright send in ur credentials now...skypon,i knw say u be adamu since so keep managing my gate for me
| |||||
go learn am................ Reply![]() ![]() Touch not my anointed and do my prophet no harm
| |||||
olodo Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)