Tiper Driver (Page 5)

Date: 06-05-2011 3:57 pm (14 years ago) | Author: Peter Izu
1 2 3 4 [5]
- jaolab at 15-05-2011 08:41 PM (13 years ago)
(m)
 Cheesy
Posted: at 15-05-2011 08:41 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- nellkiss at 15-05-2011 11:23 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: brightossy on 15-05-2011 04:18 PM
Quote from: nellkiss on 14-05-2011 11:22 PM
Quote from: Skypon2002 on 12-05-2011 09:04 PM
Quote from: brightossy on 12-05-2011 11:19 AM
Withing una dey dodge job? I be dey ride okada, Na keke i sabi drive now. If not i 4 apply.

me too, i be shoemaker if not i for apply for the job  Grin Grin

then bright send in ur credentials now...skypon,i knw say u be adamu since so keep managing my gate for me
but i no sabi drive tiper

I go send u to driving skool
Posted: at 15-05-2011 11:23 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- KINGJHOE at 16-05-2011 01:18 AM (13 years ago)
(m)
HMMMMMM
Posted: at 16-05-2011 01:18 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- nellkiss at 16-05-2011 01:23 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: KINGJHOE on 16-05-2011 01:18 AM
HMMMMMM

wetin d smell u???
Posted: at 16-05-2011 01:23 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- KINGJHOE at 16-05-2011 01:25 AM (13 years ago)
(m)
NGWA ROAD BUSINESS MAN
Posted: at 16-05-2011 01:25 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- nellkiss at 16-05-2011 01:29 AM (13 years ago)
(f)
 Undecided Undecided
Posted: at 16-05-2011 01:29 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- KINGJHOE at 16-05-2011 01:51 AM (13 years ago)
(m)
NGWA ROAD BUSINESS MAN
Posted: at 16-05-2011 01:51 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 17-05-2011 09:31 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: emejuru on 14-05-2011 04:04 PM
Quote from: Skypon2002 on 14-05-2011 01:27 AM
who be the she goat and the he goat ?

oboy which kind question be this na ?
you never see goat b4 ? the guy sey
una like woman like soldiers abi?
him na goat he ,so him go like goat she , Grin
 Grin Grin Grin Grin yeye don smell too much Grin

 Grin Grin Grin
now i know..............

Posted: at 17-05-2011 09:31 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 17-05-2011 09:32 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Riverniger1 on 14-05-2011 04:50 PM
poster abeg no give my tiper to emejuru and skypon........i no wan story Grin Grin

 Grin Grin Grin Grin Grin
but the job fit u oo

Posted: at 17-05-2011 09:32 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 17-05-2011 09:33 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Riverniger1 on 14-05-2011 05:09 PM
Quote from: emejuru on 14-05-2011 04:56 PM
Quote from: Riverniger1 on 14-05-2011 04:50 PM
poster abeg no give my tiper to emejuru and skypon........i no wan story Grin Grin

thief ole

u the look for job......no be for my tiper Grin Grin

 Grin Grin Grin Grin
sorry for am nah!
hungry dey finish him family for house  Grin Grin

Posted: at 17-05-2011 09:33 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 17-05-2011 09:34 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: nellkiss on 14-05-2011 11:22 PM
Quote from: Skypon2002 on 12-05-2011 09:04 PM
Quote from: brightossy on 12-05-2011 11:19 AM
Withing una dey dodge job? I be dey ride okada, Na keke i sabi drive now. If not i 4 apply.

me too, i be shoemaker if not i for apply for the job  Grin Grin

then bright send in ur credentials now...skypon,i knw say u be adamu since so keep managing my gate for me

 Angry Angry Angry
wetin be all this one?
no call me ur adamu again oo  Angry Angry

Posted: at 17-05-2011 09:34 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- at 17-05-2011 01:12 PM (13 years ago)
Quote from: Skypon2002 on 17-05-2011 09:34 AM
Quote from: nellkiss on 14-05-2011 11:22 PM
Quote from: Skypon2002 on 12-05-2011 09:04 PM
Quote from: brightossy on 12-05-2011 11:19 AM
Withing una dey dodge job? I be dey ride okada, Na keke i sabi drive now. If not i 4 apply.

me too, i be shoemaker if not i for apply for the job  Grin Grin

then bright send in ur credentials now...skypon,i knw say u be adamu since so keep managing my gate for me

 Angry Angry Angry
wetin be all this one?
no call me ur adamu again oo  Angry Angry

ok she go dey call you Adagi Grin
Posted: at 17-05-2011 01:12 PM (13 years ago) |
Reply
- Skypon2002 at 17-05-2011 04:52 PM (13 years ago)
(m)
make she no call me anyone  Angry Angry Angry

Posted: at 17-05-2011 04:52 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- at 17-05-2011 04:56 PM (13 years ago)
 Grin
Posted: at 17-05-2011 04:56 PM (13 years ago) |
Reply
- Skypon2002 at 18-05-2011 07:47 AM (13 years ago)
(m)
i no come here to open teeth oo  Angry Angry Angry

Posted: at 18-05-2011 07:47 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 2 3 4 [5]

Featured Discussions