LETS SEE WAT U GOT IN UR BRAINS (Page 5)

Date: 03-12-2008 1:43 am (15 years ago) | Author: ebehi oba
1 2 3 4 [5] 6 7 8 ... 10
- bethsy at 24-12-2008 11:51 PM (15 years ago)
(f)
na wa 4 una self
Posted: at 24-12-2008 11:51 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- segxi at 26-12-2008 09:29 AM (15 years ago)
(m)
na compliment be that abi
Posted: at 26-12-2008 09:29 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 28-12-2008 11:17 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: segxi on 24-12-2008 10:43 PM
na today e just see am now
question wey dem don answer b4 dem even ask am
Posted: at 28-12-2008 11:17 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 28-12-2008 02:36 PM (15 years ago)
(m)
abi now
Posted: at 28-12-2008 02:36 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 28-12-2008 03:55 PM (15 years ago)
(m)
Pires... Aw far na... U dey hide since???
Posted: at 28-12-2008 03:55 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 28-12-2008 03:58 PM (15 years ago)
(m)
We been kidnap am b4, say make d parent drop but as we see say d pale enjoy as we take kidnap am, na in make we release am.
Posted: at 28-12-2008 03:58 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 28-12-2008 04:01 PM (15 years ago)
(m)
Na my guy ooh...
Posted: at 28-12-2008 04:01 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 28-12-2008 04:04 PM (15 years ago)
(m)
NO lele now,
We don release am already
Posted: at 28-12-2008 04:04 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 28-12-2008 04:05 PM (15 years ago)
(m)
Both una F Up ooh... Why una go hold my guy at all???
Posted: at 28-12-2008 04:05 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 28-12-2008 04:11 PM (15 years ago)
(m)
we been think say the papa go pay now,make boys just use am arrange small.

But na blessing e be for the papa as we take carry am.
Posted: at 28-12-2008 04:11 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 28-12-2008 04:34 PM (15 years ago)
(m)
The popsman be sey  im go pay b4... Una quick release am sef...
Posted: at 28-12-2008 04:34 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 28-12-2008 04:46 PM (15 years ago)
(m)
ehn ehn. make we go kidnap am back
Posted: at 28-12-2008 04:46 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 28-12-2008 04:50 PM (15 years ago)
(m)
if una like...
Posted: at 28-12-2008 04:50 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 28-12-2008 04:52 PM (15 years ago)
(m)
but u talk say na ur guy now
Posted: at 28-12-2008 04:52 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Pires07 at 28-12-2008 08:26 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: segxi on 28-12-2008 04:11 PM
we been think say the papa go pay now,make boys just use am arrange small.

But na blessing e be for the papa as we take carry am.
lol (laughing), renzo, dem go kidnap d wrong person. Bad market 4 segxi, i jst dey laugh when them wait 4 popsi make e come drop cash.

Posted: at 28-12-2008 08:26 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- habzee at 28-12-2008 08:54 PM (15 years ago)
(m)
I beg make we find amici d right answer wey she need.
Posted: at 28-12-2008 08:54 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- segxi at 29-12-2008 04:42 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: Pires07 on 28-12-2008 08:26 PM
Quote from: segxi on 28-12-2008 04:11 PM
we been think say the papa go pay now,make boys just use am arrange small.

But na blessing e be for the papa as we take carry am.
lol (laughing), renzo, dem go kidnap d wrong person. Bad market 4 segxi, i jst dey laugh when them wait 4 popsi make e come drop cash.
Na why u think say we release you, the guy just dey dey chop my food, when e know say d papa no go drop.
Posted: at 29-12-2008 04:42 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 29-12-2008 06:40 PM (15 years ago)
(m)
Na hunger catch am na... if na u nko...
Posted: at 29-12-2008 06:40 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 29-12-2008 07:21 PM (15 years ago)
(m)
Hunger no fit catch me reach that stage now
Posted: at 29-12-2008 07:21 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Jboy4shezo at 29-12-2008 08:02 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Pires07 on 22-12-2008 04:15 PM
Na wa oh dis question get as e be, but make i try sha.
Is between proboscis or stylet of a mosquitoe.

you are rite, the answer is mosquitoe. you are very intellegent and i like that.
so what tha answer to the last question? wow! na only your mind no dirty for here but im fit dirty for  that side ooooooooooooooooooh..............any how sha, you tried and i like that. Cheesy Cool Wink Smiley Kiss
Posted: at 29-12-2008 08:02 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
1 2 3 4 [5] 6 7 8 ... 10