Which Part... of a man's body has no bone, full of veins loves pumping and responsible 4 making LOVE!
ANSWER pleaz
A Short thing It gets Longer when U hold it N pass between the Bosom s and enters into A hole What is it? 1 mint 2 think!
He came 2 me 1 nite explored my body licked sucked swallowed & had his fill wen satisfied he left... I was hurt...
who knows the anser?
your dick Posted: at 9-01-2009 09:12 AM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
na me she dey smile for,i preserve e thing for am
which thing u preserve 4 am na tell me...... Posted: at 9-01-2009 11:24 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
amici at 10-01-2009 12:31 PM (16 years ago) (f) u sef one do
abeg ooooooooooooooooooooooooooh Posted: at 10-01-2009 12:31 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
neosha at 10-01-2009 12:49 PM (16 years ago) (f) which house
na wa u still; dey ask d house where she dey go  you no suppose no sa na my crib she dey come  segxi u too dey boast of wetin u no get.u think say i no know ur mud house, u come here talk say u dey live 4 crib.bcos pple dey talk about cryb 4 skool u manage here d word Posted: at 10-01-2009 12:49 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
prettyp at 28-01-2009 08:27 PM (16 years ago) (f) Dis is not really a confession,its a question.Abeg,all d ladies in d house,wat do u actually tink of YAHOO GUYS. Posted: at 28-01-2009 08:27 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
Dis is not really a confession,its a question.Abeg,all d ladies in d house,wat do u actually tink of YAHOO GUYS.
sorry! i enter the wrong place,i am not a lady. ladies where are u at?  NEXT!!! Posted: at 28-01-2009 08:54 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Dis is not really a confession,its a question.Abeg,all d ladies in d house,wat do u actually tink of YAHOO GUYS.
sorry! i enter the wrong place,i am not a lady. ladies where are u at?  NEXT!!! U NO BE LADY BUT U GET GIRL FRIEND..LOL..SO U FIT ANSWER 4 UR GIRL NA.. Posted: at 28-01-2009 10:59 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Jannee at 28-01-2009 11:00 PM (16 years ago) (f) Which kind Qs be dis? Posted: at 28-01-2009 11:00 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Dis is not really a confession,its a question.Abeg,all d ladies in d house,wat do u actually tink of YAHOO GUYS.
sorry! i enter the wrong place,i am not a lady. ladies where are u at?  NEXT!!! U NO BE LADY BUT U GET GIRL FRIEND..LOL..SO U FIT ANSWER 4 UR GIRL NA..  thank u emma, U fit answer for me, on behalf of my girlfriendsssssssssss!!!!! Posted: at 29-01-2009 11:17 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
LEGALIZED at 29-01-2009 12:25 PM (16 years ago) (f) u wan spoil me Posted: at 29-01-2009 12:25 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
size1 at 29-01-2009 12:58 PM (16 years ago) (m) u wan spoil me
Vagin LEGALIZED Posted: at 29-01-2009 12:58 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kido123 at 29-01-2009 01:06 PM (16 years ago) (m) thank God say i never open this message.... ahhhhh i beg o. i dey go prayer warrior meeting dis evening make i no go spoil my anointing....  weting dey small wey no get bone..... amici ! na so yu be?  ,... i no dey o. i hope say dgreat never read am? Posted: at 29-01-2009 01:06 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
size1 at 29-01-2009 01:12 PM (16 years ago) (m) thank God say i never open this message.... ahhhhh i beg o. i dey go prayer warrior meeting dis evening make i no go spoil my anointing....  weting dey small wey no get bone..... amici ! na so yu be?  ,... i no dey o. i hope say dgreat never read am? Kido, i trust u na, u just de byepass ur eyes no fit resist de post. Pastor Kido Posted: at 29-01-2009 01:12 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kido123 at 29-01-2009 01:15 PM (16 years ago) (m) na so e be na.. Posted: at 29-01-2009 01:15 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
owuladewa at 29-01-2009 03:28 PM (16 years ago) (f) amozine......or is it amici pls if u wnt tel us d answer mk it snapy cos sm pple here don dey use style dey toast dm self for here Posted: at 29-01-2009 03:28 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
kido123 at 29-01-2009 03:57 PM (16 years ago) (m) who be dem? oya mention their names. Posted: at 29-01-2009 03:57 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
size1 at 29-01-2009 04:09 PM (16 years ago) (m) who be dem? oya mention their names.
de guilty are always afraid. LoL Posted: at 29-01-2009 04:09 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kido123 at 29-01-2009 04:19 PM (16 years ago) (m) .... believe dis, yu believe evrything Posted: at 29-01-2009 04:19 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
amozine......or is it amici pls if u wnt tel us d answer mk it snapy cos sm pple here don dey use style dey toast dm self for here  toast them self..lol..them be bread? Posted: at 29-01-2009 09:40 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Pires07 at 29-01-2009 09:45 PM (16 years ago) (m) come amci abi wetin them call u, tell us d ans quick now, abi u no sabi d answer
...everywhere i go they keep saying i'm Unique, well that's because my swag defines me. Posted: at 29-01-2009 09:45 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |