Skypon2002 at 10-05-2011 04:42 PM (13 years ago) (m) I know sey na woman dey cause una trouble
who put this okoko mouth for here? ??
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 10-05-2011 04:42 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
at 10-05-2011 04:47 PM (13 years ago) see as you just dey roam about , dey hala,you be one of the naijapals, obgero (naijapals area boy) Posted: at 10-05-2011 04:47 PM (13 years ago) | | |
Reply |
at 10-05-2011 04:49 PM (13 years ago) i dey ooooo longest time.... wetin dey paa?
na una mess dey paa   take time ooooo b4 i change am for u No change am ,you want to use my Money run ole Posted: at 10-05-2011 04:49 PM (13 years ago) | | |
Reply |
Skypon2002 at 10-05-2011 04:58 PM (13 years ago) (m) see as you just dey roam about , dey hala,you be one of the naijapals, obgero (naijapals area boy) na me u dey call agbero and area boy? na u be our oga nah
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 10-05-2011 04:58 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 10-05-2011 04:59 PM (13 years ago) (m) i dey ooooo longest time.... wetin dey paa?
na una mess dey paa   take time ooooo b4 i change am for u No change am ,you want to use my Money run ole  u get money? poor man
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 10-05-2011 04:59 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
at 10-05-2011 05:00 PM (13 years ago) hehehe see laff Posted: at 10-05-2011 05:00 PM (13 years ago) | | |
Reply |
Skypon2002 at 10-05-2011 05:22 PM (13 years ago) (m)
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 10-05-2011 05:22 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
at 10-05-2011 05:23 PM (13 years ago) Posted: at 10-05-2011 05:23 PM (13 years ago) | | |
Reply |
kenolis at 10-05-2011 05:37 PM (13 years ago) (m) I know sey na woman dey cause una trouble
yes ooo!!! sky wan kill me because of ike Posted: at 10-05-2011 05:37 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 10-05-2011 05:56 PM (13 years ago) (m) u think say i be like u wey dey look woman nyash up and down?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 10-05-2011 05:56 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
at 10-05-2011 05:58 PM (13 years ago) but you dey look side by side , that is why you get half pass four eyes Posted: at 10-05-2011 05:58 PM (13 years ago) | | |
Reply |
Skypon2002 at 10-05-2011 06:27 PM (13 years ago) (m)  who call this one here?  ??
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 10-05-2011 06:27 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kenolis at 10-05-2011 10:00 PM (13 years ago) (m) am very good dear, how are u doing?  tatafo, them ask u?  fofota, must you ask me b4 i accept greetings?? aproko boy, u go dey collect greeting wey no be ur own  one person dey get greeting for your place? Posted: at 10-05-2011 10:00 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
kenolis at 10-05-2011 10:05 PM (13 years ago) (m) u think say i be like u wey dey look woman nyash up and down?  show me another one make i look because i don tier for all this once here Posted: at 10-05-2011 10:05 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
kenolis at 10-05-2011 10:06 PM (13 years ago) (m) na you Posted: at 10-05-2011 10:06 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
KINGJHOE at 11-05-2011 01:39 AM (13 years ago) (m) Posted: at 11-05-2011 01:39 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kenolis at 11-05-2011 01:54 AM (13 years ago) (m) Reply |
Deffney at 11-05-2011 09:46 AM (13 years ago) (f)
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 11-05-2011 09:46 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Reply |
kenolis at 11-05-2011 04:11 PM (13 years ago) (m) make i pass abeg Posted: at 11-05-2011 04:11 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |