fly pass jare
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 11-05-2011 04:12 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kenolis at 11-05-2011 04:28 PM (13 years ago) (m) i be winch like you?? Posted: at 11-05-2011 04:28 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
i be winch like you??  But ur face resemble dem
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 11-05-2011 05:19 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
kenolis at 11-05-2011 05:23 PM (13 years ago) (m) maybe Posted: at 11-05-2011 05:23 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 11-05-2011 08:46 PM (13 years ago) (m) but them call ur name?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 11-05-2011 08:46 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 11-05-2011 08:46 PM (13 years ago) (m) u think say i be like u wey dey look woman nyash up and down?  show me another one make i look because i don tier for all this once here  woman wrapper
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 11-05-2011 08:46 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kenolis at 11-05-2011 11:04 PM (13 years ago) (m) but them call ur name?  i no need make they call my name first b4 i go answer Posted: at 11-05-2011 11:04 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
kenolis at 11-05-2011 11:05 PM (13 years ago) (m) you na man trouser Posted: at 11-05-2011 11:05 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
nellkiss at 11-05-2011 11:08 PM (13 years ago) (f) nice one poster Posted: at 11-05-2011 11:08 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Skypon2002 at 12-05-2011 12:03 AM (13 years ago) (m) woman bra..
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 12-05-2011 12:03 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kenolis at 12-05-2011 12:31 AM (13 years ago) (m) nice one poster
you dey go market? Posted: at 12-05-2011 12:31 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
kenolis at 12-05-2011 12:32 AM (13 years ago) (m) really? hmm very interesting one Posted: at 12-05-2011 12:32 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
nellkiss at 12-05-2011 12:41 AM (13 years ago) (f) nice one poster
you dey go market? Another scary pics onboard...abeg no give me convulsion dis nite.....wetin i go buy for u Posted: at 12-05-2011 12:41 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kenolis at 12-05-2011 12:46 AM (13 years ago) (m) nice one poster
you dey go market? Another scary pics onboard...abeg no give me convulsion dis nite.....wetin i go buy for u scary pic and convulsion are you a kid? abeg buy love for me when coming back Posted: at 12-05-2011 12:46 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
prof96 at 12-05-2011 05:37 PM (13 years ago) (m) even though na pb 100, show some courtesy na, or why u go just dey dull person spirit, and u wey dey shout pb4 pb10, wetin u post
oh o! help me ask dem jor Posted: at 12-05-2011 05:37 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kenolis at 12-05-2011 11:28 PM (13 years ago) (m) i no dey ask anything Posted: at 12-05-2011 11:28 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
nellkiss at 12-05-2011 11:37 PM (13 years ago) (f) nice one poster
you dey go market? Another scary pics onboard...abeg no give me convulsion dis nite.....wetin i go buy for u scary pic and convulsion are you a kid? abeg buy love for me when coming back  U cant buy love in d market...Go to bed is time for adult talk Posted: at 12-05-2011 11:37 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kenolis at 13-05-2011 02:09 AM (13 years ago) (m) am just waking from sleep now Posted: at 13-05-2011 02:09 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Deffney at 13-05-2011 04:49 PM (13 years ago) (f) so?
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 13-05-2011 04:49 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
at 13-05-2011 06:24 PM (13 years ago) boo Posted: at 13-05-2011 06:24 PM (13 years ago) | | |
Reply |