Posted: at | |
| |||||
Quote from: Idbabe on 11-05-2011 04:48 PM @Poster: Is dat y u hv not married since? If you want a woman to pay her bride price for you, then go to India becos if u want that one in Naija, u may have to wait till ur knees bend. Id kai u wicked! we just make we practice am make we c ao e go be
| |||||
@Soeit, pls explain to her e be like say she de vex. May be she like to pay somebody dairy. Reply
| |||||
![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Alphamale on 10-05-2011 09:44 PM Quote from: GOLDENMEDAH on 10-05-2011 09:37 PM No be 2day...I wishthat apply to nigerian culture.. E for no bad o!...make that culture apply to 9ja with immediate effect. Dowry ssef no do, dem 4 dey pay men monthly salary. Lol. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: alasan on 11-05-2011 03:59 AM stop talkin bullshit,it a fat lie.have been there and there nutin of such!!! Believe it! I dated an Indian girl and she told me about it!
| |||||
Quote from: kay22 on 11-05-2011 10:05 AM Perhaps, i will relocate to India and settle down there. ![]() ![]() ![]()
| |||||
Of cause i do know, it's not new it has been for a long time, but the men no day tire at all>>>>>>> can't be done in 9ja never/////// Reply
| |||||
Poster e b like say the gal wan four-one-nine yu. C 4 yurself Replyhttp://en.m.wikipedia.org/wiki/Dowry_law_in_India
| |||||
wonderful Reply
| |||||
Na Today??? It's Been Long Na, It's Part Of Their Tradition O Jare!!!! Reply
| |||||
its a mans world now or what do u think it sounds crazy. hw i wish it were here in 9ja. i go jst dey and wan go cum pay my dowry. wat a world to be in Reply
| |||||
Quote from: prof96 on 11-05-2011 02:00 PM wait oh guys, if dem bring dis culture 4 naija e go work?, abi ao una see am oh boi e go wrk die cuz indian gurlz swit die.
| |||||
good Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() Jesus replied, "What is impossible with men is possible with God." Luke 18:27
| |||||
na normal shit for new delhi Reply
| |||||
i wish dem go bring dis culture come naija, kai e 4 sweet die Reply
| |||||
Quote from: prof96 on 12-05-2011 11:07 AM i wish dem go bring dis culture come naija, kai e 4 sweet die honestly ma brova nfact eh na me dem go 1st marry.
| |||||
wao interesting tell us more Reply
| |||||
Nothing new Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)