prof96 at 12-05-2011 10:45 AM (13 years ago) (m) praise the lord... God will punish you if you no repent poster  whats this one talking about? clear from the way coz i wants to pass  hmm are you so big you cant pass you need clearance 
C ue eye trouble maker, ehe said make comot 4 road. na ur concern weda he big or small Posted: at 12-05-2011 10:45 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
brightossy at 12-05-2011 11:01 AM (13 years ago) (m) @ Eme una no go allow me do my toasting finish b4 una come back? badbelle ppl
bia Adams Oshomole, wetin u wan toast sef? Posted: at 12-05-2011 11:01 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
prof96 at 12-05-2011 11:13 AM (13 years ago) (m) @B thanks 4 d new name infact na my profil name b dat fm now on, wetin concern u with my toasting, aproko Posted: at 12-05-2011 11:13 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 12-05-2011 11:15 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ochman200 at 12-05-2011 11:20 AM (13 years ago) (m) are you the one that ordained him? Posted: at 12-05-2011 11:20 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 12-05-2011 11:23 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at 12-05-2011 12:23 PM (13 years ago) more facing Posted: at 12-05-2011 12:23 PM (13 years ago) | | |
Reply |
prof96 at 12-05-2011 12:32 PM (13 years ago) (m) @ Emw u don allow my Chica go and we neva finish biz, abeg go buy water 4 me. u can kip d change Posted: at 12-05-2011 12:32 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ochman200 at 12-05-2011 12:44 PM (13 years ago) (m) where you there when he was ordained? Posted: at 12-05-2011 12:44 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
at 12-05-2011 12:47 PM (13 years ago) wahala dey for pidgin Posted: at 12-05-2011 12:47 PM (13 years ago) | | |
Reply |
prof96 at 12-05-2011 04:05 PM (13 years ago) (m) better Posted: at 12-05-2011 04:05 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kenolis at 13-05-2011 12:33 AM (13 years ago) (m) praise the lord... God will punish you if you no repent poster  whats this one talking about? clear from the way coz i wants to pass  hmm are you so big you cant pass you need clearance  i will match your head oooo Posted: at 13-05-2011 12:33 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
kenolis at 13-05-2011 12:35 AM (13 years ago) (m) praise the lord... God will punish you if you no repent poster  whats this one talking about? clear from the way coz i wants to pass  hmm are you so big you cant pass you need clearance  C ue eye trouble maker, ehe said make comot 4 road. na ur concern weda he big or small so who makes you the Jorge here? Posted: at 13-05-2011 12:35 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
kenolis at 13-05-2011 12:36 AM (13 years ago) (m) no thing to say
NO NEED Posted: at 13-05-2011 12:36 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
estilizo at 19-05-2011 01:16 AM (13 years ago) (f) hnmmmm huge joke.
THE BEST WAY TO REVENGE IS TO FORGIVE..........FORGIVE THE TEARS OF A HURTFUL PAST. Posted: at 19-05-2011 01:16 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kenolis at 19-05-2011 02:31 AM (13 years ago) (m) are you sure estilizo? Posted: at 19-05-2011 02:31 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
at 19-05-2011 11:12 PM (13 years ago) bi booo Posted: at 19-05-2011 11:12 PM (13 years ago) | | |
Reply |
jeffrey4u at 19-05-2011 11:20 PM (13 years ago) (m) hmmm Posted: at 19-05-2011 11:20 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Donmicheal at 20-05-2011 02:24 AM (13 years ago) (m) i dey run commot Posted: at 20-05-2011 02:24 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kenolis at 20-05-2011 03:07 AM (13 years ago) (m) ok Posted: at 20-05-2011 03:07 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |