Deffney at 19-05-2011 02:58 PM (13 years ago) (f) hello my lovely Rose..ur pic is fine
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 19-05-2011 02:58 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
hello my lovely Rose..ur pic is fine   inshort.... na today i sabi say you no how to tell lies well well... which picture fine?... this one wey she carry peacock feather for head.. Posted: at 19-05-2011 02:59 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Deffney at 19-05-2011 03:01 PM (13 years ago) (f) Reply |
bad belle people don come again
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 19-05-2011 03:07 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
you no dey hear make you change this pixx... Posted: at 19-05-2011 03:10 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Deffney at 19-05-2011 03:11 PM (13 years ago) (f) no mind ram ok? this na new style...
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 19-05-2011 03:11 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Deffney at 19-05-2011 03:13 PM (13 years ago) (f) you no dey hear make you change this pixx...
Krisd leave am...na u be born 400 years ago? u no know now na even hair in other parts have colors already
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 19-05-2011 03:13 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
no mind ram ok? this na new style...
but the pixx looks awful... true... Posted: at 19-05-2011 03:14 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
how come your own hair no get colour mixture?... you wey be oyinbo for that matter.. chika wey be okadigbo 1 come get colour rioting for hair... Posted: at 19-05-2011 03:15 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Deffney at 19-05-2011 03:16 PM (13 years ago) (f) no na wowful! hehe
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 19-05-2011 03:16 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
no na wowful! hehe
abeegiii...  wowful ko...... Posted: at 19-05-2011 03:17 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Deffney at 19-05-2011 03:18 PM (13 years ago) (f) how come your own hair no get colour mixture?... you wey be oyinbo for that matter.. chika wey be okadigbo 1 come get colour rioting for hair... Krissssssssssssss i want to kill me now! Cheii ineed water...i dey laff...rolling....laff...rolling.....
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 19-05-2011 03:18 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kenolis at 19-05-2011 03:19 PM (13 years ago) (m) she no dey?  see as you just dey shout... I WONDER OOOO u know how to wonder? u be wonder man abi? YES, MY NAME NA KEN WONDER Posted: at 19-05-2011 03:19 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
huh?  kill me... wetin i do you now? Posted: at 19-05-2011 03:19 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Deffney at 19-05-2011 03:24 PM (13 years ago) (f) she no dey?  see as you just dey shout... I WONDER OOOO u know how to wonder? u be wonder man abi? YES, MY NAME NA KEN WONDER  wonderkid!
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 19-05-2011 03:24 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Deffney at 19-05-2011 03:24 PM (13 years ago) (f) huh?  kill me... wetin i do you now?  ur soooooo funny! i cant stop laffing
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 19-05-2011 03:24 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
huh?  kill me... wetin i do you now?  ur soooooo funny! i cant stop laffing try stop laffing now... abeg oo. i no wan police case o. Posted: at 19-05-2011 03:27 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Deffney at 19-05-2011 03:32 PM (13 years ago) (f) Reply |
wherez chika? Posted: at 19-05-2011 03:33 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
kenolis at 19-05-2011 03:38 PM (13 years ago) (m) EATING Posted: at 19-05-2011 03:38 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |