The Gurl quickly pulled down her G-string and handed it to the guy.
Posted: at | |
The Gurl quickly pulled down her G-string and handed it to the guy.
| |||||
See go look 4 somtin beta to do wit ur time e.g shoot some birds behind ur house with G-Strings instead of wating ur time hia.Tell me wats funny about dis joke? Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
um, ok Reply![]()
| |||||
Hmmm... Seems she came prepared for Bird Hunting...LOL Reply
| |||||
u go fear catapult na. other uses still dey for that catapult oh Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: rezimero on 5-12-2008 10:17 AM u go fear catapult na. other uses still dey for that catapult oh ![]() ![]() ![]() abeg tell us..... make we hear 2.0.
| |||||
Rezi... Quick tell us na... Reply
| |||||
make una wait na. una too dey rush. una dey in haste? Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
hmmmmmmmmmm Replycra.....zy wat oda uses anyway mayb...................dt wud put an end 2 it
| |||||
ok so wat happened next Reply
| |||||
Quote from: rezimero on 5-12-2008 11:57 AM make una wait na. una too dey rush. una dey in haste? ![]() ![]() ![]() i sabi the ANSWER
| |||||
@Janee... and the killed d bird... Reply@Rezi... Quick na... @Kenny... Oya help rezi if u know am...
| |||||
Quote from: orezo on 5-12-2008 12:40 PM @Janee... and the killed d bird... @Rezi... Quick na... @Kenny... Oya help rezi if u know am... na you give me (go ahead oh), make u no talk say i don spoil oh. na LOOK AND FELLOW(seduction) if she bend, you look, your thing come ves, you follow. na de answer be dat.
| |||||
Hmmm... Sounds intersting... But why d tin go dey vex... Im suppose like wetinn e dey see na... Reply
| |||||
Quote from: orezo on 5-12-2008 01:03 PM Hmmm... Sounds intersting... But why d tin go dey vex... Im suppose like wetinn e dey see na... OREZO abeg no be for my mouth you go hear say UNA THING dey ves bcos of the way una dey take suffer the thing.
| |||||
Who tell u say we dey suffer am... Me my own dey flex well well... Na almost everyday i dey take am go for Laundry... So aw e wan take complain sey e dey suffer... Reply
| |||||
hmmmmm!!!!! E be like the way una dey reply this joke all of una know wetin this catapult (G-string) mean oh! No be the catapult wey we dey take shoot bird. That kind capault no fit shoot stone oh. Maybe condom!!!!!!!!!!!lol Reply
| |||||
Act...Wetin d catapul... I mean catapult wan kill for stone... Reply
| |||||
thank you kenny for your answer. e be like say you be scholar for this kind matter oh Replysist i hail ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Na first class student of the couse na... Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)