He don happen (Page 5)

Date: 18-05-2011 1:25 pm (13 years ago) | Author: Bode Moses
1 2 3 4 [5] 6
- Kristiantus at 19-05-2011 12:36 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: appleofHiseye on 19-05-2011 12:33 PM
how many credits d guy go add enter university or poly na?
you wan apply ni?... okay, meet my personal adviser him name na bode. Grin
Posted: at 19-05-2011 12:36 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Kristiantus at 19-05-2011 12:38 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: chicanorose on 19-05-2011 12:35 PM
OKIRI na me u dey threaten?Huh?Huh?Huh???
odi ka e sego igbo na ututua
o wu sooso igbo... kai-kai kwenu?...
nne, abeg now, help me change this profile pixx now... Grin
Posted: at 19-05-2011 12:38 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- chicanorose at 19-05-2011 12:41 PM (13 years ago)
(f)
wetin u wan use my profile pic do na

Posted: at 19-05-2011 12:41 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 19-05-2011 12:43 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: chicanorose on 19-05-2011 12:41 PM
wetin u wan use my profile pic do na
change am to that one wey you wear red.... this one no qualify at-all.. Grin
Posted: at 19-05-2011 12:43 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- chicanorose at 19-05-2011 12:45 PM (13 years ago)
(f)
na so me i like ma so no disturb me u hear

Posted: at 19-05-2011 12:45 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 19-05-2011 01:14 PM (13 years ago)
(m)
who dey distrub you?... i dey try help you, you dey there dey make iyangaa... mcheeeewww. Angry
Posted: at 19-05-2011 01:14 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 19-05-2011 01:31 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 19-05-2011 01:14 PM
who dey distrub you?... i dey try help you, you dey there dey make iyangaa... mcheeeewww. Angry

Guy u don try as a man wuld but if she no gree leave am find anoda person naa shooo

Posted: at 19-05-2011 01:31 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- chicanorose at 19-05-2011 01:36 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 19-05-2011 01:31 PM
Quote from: Kristiantus on 19-05-2011 01:14 PM
who dey distrub you?... i dey try help you, you dey there dey make iyangaa... mcheeeewww. Angry

Guy u don try as a man wuld but if she no gree leave am find anoda person naa shooo

helep me tell am oooooooooo

Posted: at 19-05-2011 01:36 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 19-05-2011 01:39 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: chicanorose on 19-05-2011 01:36 PM
Quote from: jossy4reall on 19-05-2011 01:31 PM
Quote from: Kristiantus on 19-05-2011 01:14 PM
who dey distrub you?... i dey try help you, you dey there dey make iyangaa... mcheeeewww. Angry

Guy u don try as a man wuld but if she no gree leave am find anoda person naa shooo

helep me tell am oooooooooo
see mouth.. "helep me tell am oooooooooo"...  na you wan marry yourself? geerrroooouuuttttttttt joor.. Angry
Posted: at 19-05-2011 01:39 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- chicanorose at 19-05-2011 01:45 PM (13 years ago)
(f)
10nk uuuuuuuuu may God bless u

Posted: at 19-05-2011 01:45 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 19-05-2011 01:52 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 19-05-2011 12:36 PM
Quote from: appleofHiseye on 19-05-2011 12:33 PM
how many credits d guy go add enter university or poly na?
you wan apply ni?... okay, meet my personal adviser him name na bode. Grin

them don promote u?
na him be say u sabi shoemaker work oo Grin

Posted: at 19-05-2011 01:52 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Kristiantus at 19-05-2011 01:53 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 19-05-2011 01:52 PM
Quote from: Kristiantus on 19-05-2011 12:36 PM
Quote from: appleofHiseye on 19-05-2011 12:33 PM
how many credits d guy go add enter university or poly na?
you wan apply ni?... okay, meet my personal adviser him name na bode. Grin

them don promote u?
na him be say u sabi shoemaker work oo Grin
you miss am ga skypon... dem no promote me.. na me be the MD & GM. na me dey promote people... Grin
Posted: at 19-05-2011 01:53 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Abolore05 at 19-05-2011 01:58 PM (13 years ago)
(f)
 Lips Sealed
Posted: at 19-05-2011 01:58 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 19-05-2011 02:00 PM (13 years ago)
(m)
wetin do you for teeth?
@skypon: abegi come check this your babe oo... i no know wetin do am for mouth... Undecided
Posted: at 19-05-2011 02:00 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Abolore05 at 19-05-2011 02:05 PM (13 years ago)
(f)
 Angry Angry
Posted: at 19-05-2011 02:05 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 19-05-2011 02:06 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 19-05-2011 01:53 PM
Quote from: Skypon2002 on 19-05-2011 01:52 PM
Quote from: Kristiantus on 19-05-2011 12:36 PM
Quote from: appleofHiseye on 19-05-2011 12:33 PM
how many credits d guy go add enter university or poly na?
you wan apply ni?... okay, meet my personal adviser him name na bode. Grin

them don promote u?
na him be say u sabi shoemaker work oo Grin
you miss am ga skypon... dem no promote me.. na me be the MD & GM. na me dey promote people... Grin

 Grin
ok abeg promote my friend kenolis and emejuru for me oo
also promote chica, and other babes wey dey do the shoemaker business......... Grin Grin Grin

Posted: at 19-05-2011 02:06 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Kristiantus at 19-05-2011 02:08 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 19-05-2011 02:06 PM
Quote from: Kristiantus on 19-05-2011 01:53 PM
Quote from: Skypon2002 on 19-05-2011 01:52 PM
Quote from: Kristiantus on 19-05-2011 12:36 PM
Quote from: appleofHiseye on 19-05-2011 12:33 PM
how many credits d guy go add enter university or poly na?
you wan apply ni?... okay, meet my personal adviser him name na bode. Grin

them don promote u?
na him be say u sabi shoemaker work oo Grin
you miss am ga skypon... dem no promote me.. na me be the MD & GM. na me dey promote people... Grin

 Grin
ok abeg promote my friend kenolis and emejuru for me oo
also promote chica, and other babes wey dey do the shoemaker business......... Grin Grin Grin
meeee.... promote chika... lai-lai... Angry
na casual worker she go remain...
Posted: at 19-05-2011 02:08 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 19-05-2011 02:11 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 19-05-2011 02:00 PM
wetin do you for teeth?
@skypon: abegi come check this your babe oo... i no know wetin do am for mouth... Undecided

leave am....
she just cook finish, and she dey tired....
i wan go buy ice cream, meatpie, for her so that she go get strenght to talk
make she come yab all of una for here.......... Grin Grin Grin

Posted: at 19-05-2011 02:11 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 19-05-2011 02:13 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Abolore05 on 19-05-2011 02:05 PM
Angry Angry

my sweetheart, no vex u hear.....
i go warn kris for u
and i dey come with surprises for u......... Grin Grin Kiss Kiss

Posted: at 19-05-2011 02:13 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 19-05-2011 02:14 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 19-05-2011 02:08 PM
Quote from: Skypon2002 on 19-05-2011 02:06 PM
Quote from: Kristiantus on 19-05-2011 01:53 PM
Quote from: Skypon2002 on 19-05-2011 01:52 PM
Quote from: Kristiantus on 19-05-2011 12:36 PM
Quote from: appleofHiseye on 19-05-2011 12:33 PM
how many credits d guy go add enter university or poly na?
you wan apply ni?... okay, meet my personal adviser him name na bode. Grin

them don promote u?
na him be say u sabi shoemaker work oo Grin
you miss am ga skypon... dem no promote me.. na me be the MD & GM. na me dey promote people... Grin

 Grin
ok abeg promote my friend kenolis and emejuru for me oo
also promote chica, and other babes wey dey do the shoemaker business......... Grin Grin Grin
meeee.... promote chika... lai-lai... Angry
na casual worker she go remain...

haaaaaaaaaaa!
u for pity am nah
abi wetin she do u?

Posted: at 19-05-2011 02:14 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 2 3 4 [5] 6

Featured Discussions