He don happen (Page 6)

Date: 18-05-2011 1:25 pm (13 years ago) | Author: Bode Moses
1 ... 3 4 5 [6]
- Kristiantus at 19-05-2011 02:15 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 19-05-2011 02:11 PM
Quote from: Kristiantus on 19-05-2011 02:00 PM
wetin do you for teeth?
@skypon: abegi come check this your babe oo... i no know wetin do am for mouth... Undecided

leave am....
she just cook finish, and she dey tired....
i wan go buy ice cream, meatpie, for her so that she go get strenght to talk
make she come yab all of una for here.......... Grin Grin Grin
just because say she just cook na him make am scatter face like shit wey rain beat... Huh?
Posted: at 19-05-2011 02:15 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- chicanorose at 19-05-2011 02:18 PM (13 years ago)
(f)
okiri God punish u there u and who dey play
i look like who wan work as shoe maker?Huh?Huh?Huh??

Posted: at 19-05-2011 02:18 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 19-05-2011 02:51 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 19-05-2011 02:15 PM
Quote from: Skypon2002 on 19-05-2011 02:11 PM
Quote from: Kristiantus on 19-05-2011 02:00 PM
wetin do you for teeth?
@skypon: abegi come check this your babe oo... i no know wetin do am for mouth... Undecided

leave am....
she just cook finish, and she dey tired....
i wan go buy ice cream, meatpie, for her so that she go get strenght to talk
make she come yab all of una for here.......... Grin Grin Grin
just because say she just cook na him make am scatter face like shit wey rain beat... Huh?

 Angry Angry Angry Angry
stop!
ee don do for u oo
anyhow wey she do her face, i like am the more.............. Grin

Posted: at 19-05-2011 02:51 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 19-05-2011 02:52 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: chicanorose on 19-05-2011 02:18 PM
okiri God punish u there u and who dey play
i look like who wan work as shoe maker?Huh?Huh?Huh??

chi baby, no mind kris.......
how fine babe like u go dey do shoemaker? tufikwa..........
com i get vacancy for my company....... Grin Grin Grin

Posted: at 19-05-2011 02:52 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- bodeniyi at 19-05-2011 05:28 PM (13 years ago)
(m)
Kris never promote chicanarose since all these years?Huh?Huh?? wetin now?
Posted: at 19-05-2011 05:28 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 19-05-2011 10:44 PM (13 years ago)
 Undecided
Posted: at 19-05-2011 10:44 PM (13 years ago) |
Reply
- Skypon2002 at 20-05-2011 08:24 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: bodeniyi on 19-05-2011 05:28 PM
Kris never promote chicanarose since all these years?Huh?Huh?? wetin now?

i don carry chica commot for una shoemaker company
how fine girl like that go dey work for there?  Angry Angry

Posted: at 20-05-2011 08:24 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- terryworld at 21-05-2011 02:57 AM (13 years ago)
(m)
 Lips Sealed

Posted: at 21-05-2011 02:57 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- terryworld at 21-05-2011 02:59 AM (13 years ago)
(m)
 Tongue

Posted: at 21-05-2011 02:59 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- KINGJHOE at 21-05-2011 03:41 AM (13 years ago)
(m)
When is the day of the interview?May I know the job description and specification?
Posted: at 21-05-2011 03:41 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 21-05-2011 03:45 AM (13 years ago)
(m)
lol go ask goggle

Posted: at 21-05-2011 03:45 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 21-05-2011 06:50 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: KINGJHOE on 21-05-2011 03:41 AM
When is the day of the interview?May I know the job description and specification?

ee be like say u like the work.......  Grin Grin

Posted: at 21-05-2011 06:50 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- terryworld at 21-05-2011 09:09 AM (13 years ago)
(m)
na wetin d guy read 4 skul

Posted: at 21-05-2011 09:09 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- at 21-05-2011 09:15 AM (13 years ago)
No wonder
Posted: at 21-05-2011 09:15 AM (13 years ago) |
Reply
- Skypon2002 at 21-05-2011 07:28 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on 21-05-2011 09:09 AM
na wetin d guy read 4 skul

 Shocked Shocked Shocked Shocked
the guy read shoe making for school  Cheesy Grin Grin Grin

Posted: at 21-05-2011 07:28 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- brightossy at 21-05-2011 11:16 PM (13 years ago)
(m)
Nawah
Posted: at 21-05-2011 11:16 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bodeniyi at 22-05-2011 12:25 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on 21-05-2011 09:09 AM
na wetin d guy read 4 skul
Terry you no well oo.. you mean say the guy go read shoe making for school.. hahahaaahhahah
Posted: at 22-05-2011 12:25 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 22-05-2011 01:09 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: bodeniyi on 22-05-2011 12:25 AM
Quote from: terryworld on 21-05-2011 09:09 AM
na wetin d guy read 4 skul
Terry you no well oo.. you mean say the guy go read shoe making for school.. hahahaaahhahah

ee make sense nah! Grin

Posted: at 22-05-2011 01:09 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- KINGJHOE at 22-05-2011 01:15 AM (13 years ago)
(m)
b.sc shoe fixing
Posted: at 22-05-2011 01:15 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- KINGJHOE at 22-05-2011 03:39 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: stephen153 on 18-05-2011 01:27 PM
hehehehehaha
smoking guns
Posted: at 22-05-2011 03:39 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 3 4 5 [6]

Featured Discussions