




i call anybody name?
but na me u dey refer to.....abi?
infact as from today, make u no talk to me again :'( :'( :'(
Posted: at | |
Quote from: chicanorose on 27-05-2011 03:17 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() i call anybody name? but na me u dey refer to.....abi? infact as from today, make u no talk to me again :'( :'( :'( Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 27-05-2011 03:06 PM Quote from: lanudja on 27-05-2011 02:53 PM Quote from: Skypon2002 on 26-05-2011 04:23 PM Quote from: lanudja on 26-05-2011 03:30 PM Quote from: Skypon2002 on 26-05-2011 10:55 AM abeg, wetin dey happen here? Hah sky so na like dis u spoil reach i don look am tire but i no understand........make una explain for me ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() come ooo na who dey teach u dis kai thing ![]() ![]() i no know say na bad thing be that ooo i just see the pics for my friend phone i com say make una explain wetin ee mean to me ooo if to say i know say na bad thing, i for no post am ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() u mean, that i am naughty? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Why na dis kai pic u see collect frm ur frd fone ![]()
| |||||
booo Reply![]()
| |||||
Ummmmmmm Reply
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 27-05-2011 03:30 PM Quote from: chicanorose on 27-05-2011 03:17 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() i call anybody name? but na me u dey refer to.....abi? infact as from today, make u no talk to me again :'( :'( :'( my love am very sorry abeg no cry again u hear i rove u ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
heyyyyyyyy wetin happen here? na chica and sky now? ReplyHope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
U fit ask them...i like knw wetin dey happen too Reply![]()
| |||||
Quote from: lanudja on 27-05-2011 03:32 PM Quote from: Skypon2002 on 27-05-2011 03:06 PM Quote from: lanudja on 27-05-2011 02:53 PM Quote from: Skypon2002 on 26-05-2011 04:23 PM Quote from: lanudja on 26-05-2011 03:30 PM Quote from: Skypon2002 on 26-05-2011 10:55 AM abeg, wetin dey happen here? Hah sky so na like dis u spoil reach i don look am tire but i no understand........make una explain for me ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() come ooo na who dey teach u dis kai thing ![]() ![]() i no know say na bad thing be that ooo i just see the pics for my friend phone i com say make una explain wetin ee mean to me ooo if to say i know say na bad thing, i for no post am ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() u mean, that i am naughty? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Why na dis kai pic u see collect frm ur frd fone ![]() i no know say na bad thing ooo i just see am, i com like the pics...... i try to study am but i no fit understand am na him make i post am for here make una help me explain ![]() ![]() ![]() u com dey call me naughty boy ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: chicanorose on 27-05-2011 03:36 PM Quote from: Skypon2002 on 27-05-2011 03:30 PM Quote from: chicanorose on 27-05-2011 03:17 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() i call anybody name? but na me u dey refer to.....abi? infact as from today, make u no talk to me again :'( :'( :'( my love am very sorry abeg no cry again u hear i rove u ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() u rove who? me? who u dey kiss? abeg i no want....... u wan implicate me abi? i go forgive u but make u no rove me ooo abeg ![]() ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Deffney on 27-05-2011 03:38 PM heyyyyyyyy wetin happen here? na chica and sky now? i make sky vex, na him e start to dey cry. so i want make e no cry again dats y i dey beg am I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
Quote from: Deffney on 27-05-2011 03:38 PM heyyyyyyyy wetin happen here? na chica and sky now? no oooo na chica and one boy ![]() ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: lanudja on 27-05-2011 03:45 PM U fit ask them...i like knw wetin dey happen too ![]() no oooo nothing dey happen for here ooo ![]() ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() sky ur yeye don dey mature wella I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
Ok...we don hear Reply![]()
| |||||
aunty just watching Reply![]() ![]() ![]() Hope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
Quote from: chicanorose on 27-05-2011 03:56 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() sky ur yeye don dey mature wella which yeye? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Deffney on 27-05-2011 03:58 PM aunty just watching ![]() ![]() ![]() watch well well oooo shine ur eyes like this ![]() ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Yeye dey smell here Reply![]()
| |||||
na him be say ur nose no correct Reply![]() ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
na sky yeye dey smell Reply![]() ![]() ![]() ![]() I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
VIDEO: Man Caught While Waiting For a Minor he Had Solicited S£x From Online
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
I'm Building PDP, Not Tearing it Apart - Wike Addresses The Press (Video)
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion