Skypon2002 at 26-05-2011 05:49 PM (13 years ago) (m) mama kafaya joint na open spot wey be say if u dey pass, u go see every body wey dey there
thats a very good description of the place that shows u are a good customer there
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 26-05-2011 05:49 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 26-05-2011 05:50 PM (13 years ago) (m) bros na true nah! anything wey wan spoil, na for fridge we go put am so that ee no go spoil finish  true talk... hihohohohohohohohoooo...  bros, u dey hear say chica dey branch enter mama iyabo place?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 26-05-2011 05:50 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Deffney at 26-05-2011 05:58 PM (13 years ago) (f)  so funny sky sky! na feet they talk wetin people do
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 26-05-2011 05:58 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 26-05-2011 06:05 PM (13 years ago) (m)  good evening deffney? wetin he feets dey do?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 26-05-2011 06:05 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Deffney at 26-05-2011 06:10 PM (13 years ago) (f) this na passionate expression of making love
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 26-05-2011 06:10 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 26-05-2011 06:15 PM (13 years ago) (m) oh they are making love  i never knew oo
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 26-05-2011 06:15 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Deffney at 26-05-2011 06:17 PM (13 years ago) (f)  u no know? na wetin my friend and u do naaaaa
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 26-05-2011 06:17 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 27-05-2011 07:57 AM (13 years ago) (m)  which of ur friends?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 27-05-2011 07:57 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
hehehehe but how u take see her na
as she wan pass the road, she look left and right, she no see anybody na him she com divert enter there... i just dey for my passage dey watch am  Posted: at 27-05-2011 09:44 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Deffney at 27-05-2011 09:52 AM (13 years ago) (f)  which of ur friends? see ur way.... na u no know my friend? u say friends? ah ah hope she no read this ooooo
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 27-05-2011 09:52 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 27-05-2011 11:53 AM (13 years ago) (m) hehehehe but how u take see her na
as she wan pass the road, she look left and right, she no see anybody na him she com divert enter there... i just dey for my passage dey watch am  wetin u talk?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 27-05-2011 11:53 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 27-05-2011 11:55 AM (13 years ago) (m)  which of ur friends? see ur way.... na u no know my friend? u say friends? ah ah hope she no read this ooooo u have to specify which of ur friend nah cos u have many female friends tell me which one so that i will know when u want to implicate me i dont trust anyone.......including u
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 27-05-2011 11:55 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Deffney at 27-05-2011 12:09 PM (13 years ago) (f) Sky sky ooooo  cheiii make she no read this  i cant really trust anyone also esp. you
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 27-05-2011 12:09 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
just2sexy at 27-05-2011 12:25 PM (13 years ago) (m) lol
To eat is Human, but to digest DIVINE!! Posted: at 27-05-2011 12:25 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 27-05-2011 01:37 PM (13 years ago) (m) Reply |
Deffney at 27-05-2011 01:41 PM (13 years ago) (f) na u sabi
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 27-05-2011 01:41 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 27-05-2011 01:55 PM (13 years ago) (m) but where she dey self? i never see her today
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 27-05-2011 01:55 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Deffney at 27-05-2011 02:13 PM (13 years ago) (f) she dey cry by my side.. her say u dey toast woman everywhere
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 27-05-2011 02:13 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
hehehehe but how u take see her na
as she wan pass the road, she look left and right, she no see anybody na him she com divert enter there... i just dey for my passage dey watch am  wetin u talk?  i wan ask oooo .... u too use to pass that way abi? Posted: at 27-05-2011 02:17 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at 27-05-2011 02:20 PM (13 years ago) Posted: at 27-05-2011 02:20 PM (13 years ago) | | |
Reply |