


no go talk wetin small pikin no surpose to hear...

any small pikin dey here?
make i pursue am commot




Posted: at | |
Quote from: Kristiantus on 26-05-2011 04:50 PM ![]() ![]() ![]() no go talk wetin small pikin no surpose to hear... ![]() any small pikin dey here? make i pursue am commot ![]() ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 26-05-2011 05:03 PM Quote from: chicanorose on 26-05-2011 04:47 PM Quote from: Skypon2002 on 26-05-2011 04:43 PM Quote from: chicanorose on 26-05-2011 04:40 PM nooooooooooooooo na if i dey pass i dey see her for mama kafaya place pass ke? u dey follow joooor ![]() ![]() ![]() talk true nowwwwww, eh! chica ![]() ![]() ![]() na true i dey talk. na when my mother send me go but tomato na him i come see her for mama kafaya shop I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
@skypon2002.........dun make me luk bad Reply![]()
| |||||
Quote from: chicanorose on 26-05-2011 04:57 PM Quote from: solid_solid on 26-05-2011 04:46 PM Quote from: chicanorose on 26-05-2011 04:40 PM nooooooooooooooo na if i dey pass i dey see her for mama kafaya place u dey pass to the next joint abi? ooooh! ur mama send u message, u com dey branch to the other shop for mama iyabo shop abi? ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Kristiantus on 26-05-2011 05:01 PM hihohohohhohohohohohohohohohohohohohoooooo.... ![]() ![]() ![]() bros na true nah! anything wey wan spoil, na for fridge we go put am so that ee no go spoil finish ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
badt pikin Reply
| |||||
Quote from: thowbee on 26-05-2011 05:07 PM @skypon2002.........dun make me luk bad ![]() but we are all grown ups bsides, we are all bad.......if only we can be truthful to our selves ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: femilux on 26-05-2011 05:13 PM badt pikin hope say no be me u dey refer to ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 26-05-2011 05:15 PM Quote from: thowbee on 26-05-2011 05:07 PM @skypon2002.........dun make me luk bad ![]() but we are all grown ups bsides, we are all bad.......if only we can be truthful to our selves ![]() ![]() ![]() ya ryt....buh the pic is pretty much vivd...
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 26-05-2011 05:01 PM Quote from: solid_solid on 26-05-2011 04:46 PM Quote from: chicanorose on 26-05-2011 04:40 PM nooooooooooooooo na if i dey pass i dey see her for mama kafaya place u dey pass to the next joint abi? ![]() ![]() ![]() she dey pass to mama iyabo joint ![]() u see sky catch u when u wan enter mama ijabo chop
| |||||
na lie na the road lead to where i go buy tomato ReplyI bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
hehehehe but how u take see her na Reply
| |||||
mama kafaya joint na open spot wey be say if u dey pass, u go see every body wey dey there ReplyI bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
na h Quote from: chicanorose on 26-05-2011 05:36 PM mama kafaya joint na open spot wey be say if u dey pass, u go see every body wey dey there ina him make u enter inside go buy tomato
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() u no dey hear ni i say i dey pass the front I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 26-05-2011 05:09 PM Quote from: Kristiantus on 26-05-2011 05:01 PM hihohohohhohohohohohohohohohohohohohoooooo.... ![]() ![]() ![]() bros na true nah! anything wey wan spoil, na for fridge we go put am so that ee no go spoil finish ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: thowbee on 26-05-2011 05:18 PM Quote from: Skypon2002 on 26-05-2011 05:15 PM Quote from: thowbee on 26-05-2011 05:07 PM @skypon2002.........dun make me luk bad ![]() but we are all grown ups bsides, we are all bad.......if only we can be truthful to our selves ![]() ![]() ![]() ya ryt....buh the pic is pretty much vivd... but we are not talking about the pics nah we are talking about the right place....... ![]() ![]() ![]() tell me, where is the right place? ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: solid_solid on 26-05-2011 05:27 PM Quote from: Skypon2002 on 26-05-2011 05:01 PM Quote from: solid_solid on 26-05-2011 04:46 PM Quote from: chicanorose on 26-05-2011 04:40 PM nooooooooooooooo na if i dey pass i dey see her for mama kafaya place u dey pass to the next joint abi? ![]() ![]() ![]() she dey pass to mama iyabo joint ![]() u see sky catch u when u wan enter mama ijabo chop yes i catch am ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: solid_solid on 26-05-2011 05:35 PM hehehehe but how u take see her na as she wan pass the road, she look left and right, she no see anybody na him she com divert enter there... i just dey for my passage dey watch am ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: chicanorose on 26-05-2011 05:41 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() u no dey hear ni i say i dey pass the front ok .... but u use to enter there sometimes abi?
|
Ogun Female Broadcaster, Mrs. Bukola Agbakaizu Slumps And Dies at Work
"I Don’t Mind Paying Monthly Girlfriend Allowance" - South African Man Says
I Faded Out Because I Became Less Ambitious’ Says Singer, Orezi
Singer, Portable Weighs In On Mercy Johnson’s Drastic Weight Loss
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
VIDEO: Man Caught While Waiting For a Minor he Had Solicited S£x From Online
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
I'm Building PDP, Not Tearing it Apart - Wike Addresses The Press (Video)
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)