NO BE ATM MACHINE

Date: 27-05-2011 1:25 pm (12 years ago) | Author: Mahmud B W
[1] 2
- at 27-05-2011 01:25 PM (12 years ago)
(m)
No be joke, we don tire 4 una oooooo

Posted: at 27-05-2011 01:25 PM (12 years ago) | Newbie
- at 27-05-2011 01:30 PM (12 years ago)
so wetin you do after poster?
Posted: at 27-05-2011 01:30 PM (12 years ago) |
Reply
- Skypon2002 at 27-05-2011 01:51 PM (12 years ago)
(m)
no mind those women
them think say we be ATM machine
everytime ''give me money! give me money!! give me money!!! give me money!!!!''   Angry Angry Angry Angry

Posted: at 27-05-2011 01:51 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- at 27-05-2011 01:52 PM (12 years ago)
ok but no be only women ,
if you get people go always dey ask you
Posted: at 27-05-2011 01:52 PM (12 years ago) |
Reply
- jjdogara at 27-05-2011 01:56 PM (12 years ago)
(f)
Tell dem ohh :'( :'( :'(
Posted: at 27-05-2011 01:56 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Skypon2002 at 27-05-2011 01:56 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: emejuru on 27-05-2011 01:52 PM
ok but no be only women ,
if you get people go always dey ask you

na true, but women own worst  Grin Grin

Posted: at 27-05-2011 01:56 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- at 27-05-2011 02:01 PM (12 years ago)
Quote from: jjdogara on 27-05-2011 01:56 PM
Tell dem ohh :'( :'( :'(

why you dey cry ?
abi dem don wound you cus you dey always ask for money?
Posted: at 27-05-2011 02:01 PM (12 years ago) |
Reply
- Skypon2002 at 27-05-2011 02:05 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: emejuru on 27-05-2011 02:01 PM
Quote from: jjdogara on 27-05-2011 01:56 PM
Tell dem ohh :'( :'( :'(

why you dey cry ?
abi dem don wound you cus you dey always ask for money?

 Grin Grin Grin Grin Grin

him dey beg money?

Posted: at 27-05-2011 02:05 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- at 27-05-2011 02:07 PM (12 years ago)
you give her?
or you just wound her?
Posted: at 27-05-2011 02:07 PM (12 years ago) |
Reply
- Timpauls at 27-05-2011 02:10 PM (12 years ago)
(m)
my atm machine don spoil,
Posted: at 27-05-2011 02:10 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- solid_solid at 27-05-2011 02:10 PM (12 years ago)
(m)
ok
Posted: at 27-05-2011 02:10 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 27-05-2011 02:12 PM (12 years ago)
boo Tongue
Posted: at 27-05-2011 02:12 PM (12 years ago) |
Reply
- omotoyosolabisi at 27-05-2011 02:13 PM (12 years ago)
(f)
 Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed
Posted: at 27-05-2011 02:13 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 27-05-2011 02:18 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: emejuru on 27-05-2011 02:07 PM
you give her?
or you just wound her?

no be woman be that ooo
na man

Posted: at 27-05-2011 02:18 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 27-05-2011 02:18 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Timpauls on 27-05-2011 02:10 PM
my atm machine don spoil,

then go other atm machine nah
but them go collect N100 oo Grin Grin

Posted: at 27-05-2011 02:18 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- MilleniumMan at 27-05-2011 03:15 PM (12 years ago)
(m)
Women won finish men, I tank de people wey come out for dis peacefull protest.
Posted: at 27-05-2011 03:15 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- KINGJHOE at 27-05-2011 03:17 PM (12 years ago)
(m)
 :'(
Posted: at 27-05-2011 03:17 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- lanudja at 27-05-2011 03:24 PM (12 years ago)
(f)
why?
Posted: at 27-05-2011 03:24 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 27-05-2011 03:27 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: MilleniumMan on 27-05-2011 03:15 PM
Women won finish men, I tank de people wey come out for dis peacefull protest.

look well well u go see me there  Grin Grin

Posted: at 27-05-2011 03:27 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- chicanorose at 27-05-2011 03:28 PM (12 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin

Posted: at 27-05-2011 03:28 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
[1] 2