Protect Your Husband From Strange Women (Page 3)

Date: 31-05-2011 10:37 am (12 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 2 [3]
- Kristiantus at 31-05-2011 03:52 PM (12 years ago)
(m)
chieeeee.... Grin
obi mo ooooo.... Kiss
Posted: at 31-05-2011 03:52 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- chicanorose at 31-05-2011 04:09 PM (12 years ago)
(f)
ehe
ochugom

Posted: at 31-05-2011 04:09 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 31-05-2011 04:12 PM (12 years ago)
okiri baba well play Cheesy
Posted: at 31-05-2011 04:12 PM (12 years ago) |
Reply
- Kristiantus at 31-05-2011 04:13 PM (12 years ago)
(m)
wetin you dey play? Angry
Posted: at 31-05-2011 04:13 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Kristiantus at 31-05-2011 04:14 PM (12 years ago)
(m)
by the way... na who be your baba wey you dey call? Angry
Posted: at 31-05-2011 04:14 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 31-05-2011 04:14 PM (12 years ago)
(f)
 Huh?

Posted: at 31-05-2011 04:14 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- at 31-05-2011 04:16 PM (12 years ago)
Quote from: Kristiantus on 31-05-2011 04:14 PM
by the way... na who be your baba wey you dey call? Angry

na until i complete ram babalawo you go no say baba na short form
ehe okiri baba?
Posted: at 31-05-2011 04:16 PM (12 years ago) |
Reply
- Kristiantus at 31-05-2011 04:16 PM (12 years ago)
(m)
chieeee.... Grin
madness no good ooo...
e no better for the person wey do this to emejuru oo.. Grin Grin Grin
Posted: at 31-05-2011 04:16 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 31-05-2011 04:19 PM (12 years ago)
(f)
 Tongue

Posted: at 31-05-2011 04:19 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- at 31-05-2011 04:21 PM (12 years ago)
Quote from: Kristiantus on 31-05-2011 04:16 PM
chieeee.... Grin
madness no good ooo...
e no better for the person wey do this to emejuru oo.. Grin Grin Grin

hahaha you no dey look ya self b4 you talk ?
you do ya self mad ni ,okiri  Cheesy
Posted: at 31-05-2011 04:21 PM (12 years ago) |
Reply
- crusifixo at 1-06-2011 09:47 AM (12 years ago)
(m)
SHIT HEAD
Posted: at 1-06-2011 09:47 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- MilleniumMan at 2-06-2011 11:21 AM (12 years ago)
(m)
Rubbish post.
Posted: at 2-06-2011 11:21 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 [3]