Blingsz at 1-06-2011 08:20 PM (13 years ago) (f) Its d man's loss!!! Chika is hot! Posted: at 1-06-2011 08:20 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
ajanni at 1-06-2011 08:32 PM (13 years ago) (m) House girl 1, madam 0
 MAY BE SHE DEY FRESH FRESH NOW, AND MADAM DEY TOO BUSY Posted: at 1-06-2011 08:32 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
It's really the man's loss. 'think Chika is cool Posted: at 1-06-2011 08:42 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
osesunday at 1-06-2011 08:44 PM (13 years ago) (m) na 2day. abeg bring beta gist Posted: at 1-06-2011 08:44 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
MEN are naturally unfaithful........................chika pls take heart. Posted: at 1-06-2011 09:12 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ashimah at 1-06-2011 09:33 PM (13 years ago) (f) UNA WEN DEY SAY CHIKA FRESH CHIKA FRESH 4 HOW LONG SHE GO DEY REMAIN FRESH? AS DAY DEY BREAK NA SO PALMWINE DEY STRONG OOOOOOOOOOO.DEM SAY NA WEN PERSON YAM DEY HOT NA HIM DEM DEY CHOP AM.............OOOOOOOOOOOO. MAKE SHE CHECK HERSELF WELL WELL MAKE SUCH THING NO HAPPEN AGAIN OOOOOOOOOOOOOO. I REST MY CASE. Posted: at 1-06-2011 09:33 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ashimah at 1-06-2011 09:39 PM (13 years ago) (f) CHIIIIIIIIII SORRY O BUT MAKE U DEY TRY DEY D MODE WHEN OGA ASK 4 D LEVEL NEXT TIME. Posted: at 1-06-2011 09:39 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ashimah at 1-06-2011 09:44 PM (13 years ago) (f) UNA WEN DEY SAY CHIKA FRESH CHIKA FRESH 4 HOW LONG SHE GO DEY REMAIN FRESH? AS DAY DEY BREAK NA SO PALMWINE DEY STRONG OOOOOOOOOOO.DEM SAY NA WEN PERSON YAM DEY HOT NA HIM DEM DEY CHOP AM.............OOOOOOOOOOOO. MAKE SHE CHECK HERSELF WELL WELL MAKE SUCH THING NO HAPPEN AGAIN OOOOOOOOOOOOOO. I REST MY CASE.
YES IT IS MEN NATURE TO CHEAT.WHEN WOMEN(WIVES) KNO DIS ALREADY WHY DEM GO STILL DEY SELFISH WITH D LEVEL? Posted: at 1-06-2011 09:44 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ajanni at 1-06-2011 09:54 PM (13 years ago) (m) - Posted: at 1-06-2011 09:54 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
ashimah at 1-06-2011 10:00 PM (13 years ago) (f) AJANNI DIS UR HEAD COM DEY BIG EVERYDAY OOOOOOO. Posted: at 1-06-2011 10:00 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ajanni at 1-06-2011 10:15 PM (13 years ago) (m) yes now , e good so Posted: at 1-06-2011 10:15 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
desomd at 1-06-2011 11:52 PM (13 years ago) (m) it so sad ,the man is stupid to that act,his mistress for that matter .thats why is not good to have mistress in any office .but there must be a mistress so control mind dont allow your body to take takecare of body. .sometimes is there fort not to takecare of there home, this so-call actress.god help you people becos changes i am seenig in this actress is what i cannot say..why they are after money.plz takecare of house, and the man dont have regard for marriage .some actress dont have time for there husband. there is some men who like dateing different type women,there mind follow what the see at that moment, man like that can,t stop cheating becos cheating have rib his or her mind.togther wiith women. Posted: at 1-06-2011 11:52 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
slimben at 2-06-2011 01:16 AM (13 years ago) (m) That is one of the reasons a MAN should not allow a grown up Girl that is not related to him to live together with him and his wife under the same roof. TEMPTED TO TOUCH.
Posted: at 2-06-2011 01:16 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
why....why....why i no fit married actress for my life.... Posted: at 2-06-2011 01:35 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
kenolis at 2-06-2011 02:33 AM (13 years ago) (m) I NO SAY YOU GO LIKE TO SLEEP WITH YOUR HOUSE GIRL... Posted: at 2-06-2011 02:33 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
honestlv at 2-06-2011 07:12 AM (13 years ago) (f) DOES CONTRACT MARRIAGE WRITTEN IN THE BIBLE? Posted: at 2-06-2011 07:12 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
dovsexy at 2-06-2011 07:56 AM (13 years ago) (f) NA WOW O MISTRESS COMMON MISTRESS Posted: at 2-06-2011 07:56 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
tteeydoc at 2-06-2011 10:26 AM (13 years ago) (m) Disgrace!!! How can your hunsband stool so low in sleeping with your mistress.
@ cutelizzy mistress means the husband's girlfriend. Posted: at 2-06-2011 10:26 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
lauraD at 2-06-2011 10:45 AM (13 years ago) (f) I never rili lyked her per say.....buh sha she and d husy no even fit sef,n shedon dey act too much d fame is geting 2 ha flat head....buh i fink itz just a soft sell rumour if ask me..... Posted: at 2-06-2011 10:45 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
bashsalisu at 2-06-2011 01:44 PM (13 years ago) (m) this is cash grant Posted: at 2-06-2011 01:44 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |