Posted: at | |
Quote from: trolling on 2-06-2011 04:10 PM make una no answer am, make hin go ask hin U be one of ma boyfriends naa...so answer me asap
| |||||
u wan take style taste my hubby? ReplyLife is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: blessedme on 2-06-2011 04:18 PM Quote from: waco on 2-06-2011 04:13 PM Quote from: MissyBarbie on 2-06-2011 04:06 PM Anyway the tin dey rise more than 10times sef hOW U TAKE SABI, U BE MAN? U see this missy, i don dey suspect u, u sure say u no dey camp one bobo for house? but em....waco shey na true say e reach ten times ni no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day.
| |||||
Quote from: waco on 2-06-2011 04:19 PM i still dey talk am this Babe RESEMBLE AMAKA in operation! come u get sister wey be AMAKA by name? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: waco on 2-06-2011 04:21 PM Quote from: blessedme on 2-06-2011 04:18 PM Quote from: waco on 2-06-2011 04:13 PM Quote from: MissyBarbie on 2-06-2011 04:06 PM Anyway the tin dey rise more than 10times sef hOW U TAKE SABI, U BE MAN? U see this missy, i don dey suspect u, u sure say u no dey camp one bobo for house? but em....waco shey na true say e reach ten times ni
| |||||
Quote from: waco on 2-06-2011 04:19 PM i still dey talk am this Babe RESEMBLE AMAKA in operation! come u get sister wey be AMAKA by name? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: chiglamour4u on 2-06-2011 04:07 PM passing this time, make una no crucify her ooo crucify who kwanu??? ![]() Where is Dk??? DK please come and solve dis difficult maths for us ooo ![]() ![]()
| |||||
the thing dey rise any how naaaaaaaa if only en see correct logic... Replyit has the right to rise, except say en tin don die Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Passing with mature mind...... ReplyWho Jah Blessed, No Man Cursed......
| |||||
Quote from: sophiebaby on 2-06-2011 04:27 PM the thing dey rise any how naaaaaaaa if only en see correct logic... even those one wey no get woman for houx sef it has the right to rise, except say en tin don die
| |||||
I C Reply
| |||||
I c Reply![]() ![]() ![]() ![]() RELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU ![]() ![]()
| |||||
wetin u see? Replyno matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day.
| |||||
all d men here no wnt talk abi Reply
| |||||
missy and 50kobo wetin una see Replyi need more lecture on dis pls over to d men
| |||||
Quote from: chiglamour4u on 2-06-2011 04:36 PM all d men here no wnt talk abi leave them, them no want make we sabi thier little secret ![]() ![]()
| |||||
Quote from: blessedme on 2-06-2011 04:37 PM missy and 50kobo wetin una see i need more lecture on dis pls over to d men As den no wan talk nko? i no go see?
| |||||
![]() ![]() ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
as a sexologist i think i need to have good answer for dis.. Replybut sorry poster.. i dont ![]() ![]() ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
I can believe there's no MAN enough on NP ooo....this is surprising Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)