Start a new sentence with the last word (you must write in pidgin) (Page 16)

Date: 07-06-2011 7:25 pm (12 years ago) | Author: Feyisayo
1 ... 13 14 15 [16] 17 18 19 ... 55
- emeka10000 at 3-10-2011 12:29 AM (12 years ago)
(m)
country when politicians don turn upside down...
Posted: at 3-10-2011 12:29 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Deffney at 4-10-2011 08:13 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: stephen153 on  3-10-2011 02:58 PM
down so tey e deep pass well

well done jare

Posted: at 4-10-2011 08:13 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- queenrukky at 4-10-2011 10:10 AM (12 years ago)
(f)
i no understand wetin u dey talk o
Posted: at 4-10-2011 10:10 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- idbalo at 4-10-2011 04:23 PM (12 years ago)
(m)
am i too dangerous ni..dem jst dey luk me 4 here anyhow
Posted: at 4-10-2011 04:23 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- terryworld at 4-10-2011 04:36 PM (12 years ago)
(m)
anyhow wetin? say u be macheal jackson

Posted: at 4-10-2011 04:36 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- queenrukky at 4-10-2011 04:41 PM (12 years ago)
(f)
i gbadu ur style
Posted: at 4-10-2011 04:41 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- idbalo at 4-10-2011 04:54 PM (12 years ago)
(m)
style of who...him or me
Posted: at 4-10-2011 04:54 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- idbalo at 4-10-2011 05:20 PM (12 years ago)
(m)
oo my goodness..u dey simple 4 ur style?? i pray
Posted: at 4-10-2011 05:20 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- queenrukky at 4-10-2011 05:49 PM (12 years ago)
(f)
i lyk ur faith jare
Posted: at 4-10-2011 05:49 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- idbalo at 4-10-2011 05:56 PM (12 years ago)
(m)
jare no dey my dictionary jor...
Posted: at 4-10-2011 05:56 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- queenrukky at 4-10-2011 06:28 PM (12 years ago)
(f)
guy na which dictionary u dey use,abeeg borrow me
Posted: at 4-10-2011 06:28 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- idbalo at 4-10-2011 06:40 PM (12 years ago)
(m)
am i goin to gve u b4..gurl abeg come my end come collect
Posted: at 4-10-2011 06:40 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- queenrukky at 4-10-2011 06:42 PM (12 years ago)
(f)
i no knw hw 2 start sentence wid am 4 pidgin o
Posted: at 4-10-2011 06:42 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- queenrukky at 4-10-2011 06:43 PM (12 years ago)
(f)
collect am 4 ur end ke??i no want mama chinedu beat me o
Posted: at 4-10-2011 06:43 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- idbalo at 4-10-2011 06:50 PM (12 years ago)
(m)
oo my God..beat u?? 4 whr na my neighbour she be na...
Posted: at 4-10-2011 06:50 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- emeka10000 at 4-10-2011 08:36 PM (12 years ago)
(m)
exist ko exist ni...when una two de sleep u know abi
Posted: at 4-10-2011 08:36 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- zeigbo at 4-10-2011 11:33 PM (12 years ago)
(m)
Abi u no no say na him girl friend

Posted: at 4-10-2011 11:33 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Geematrix at 5-10-2011 02:27 AM (12 years ago)
(m)
frnd my foot, wetin com concern me
Posted: at 5-10-2011 02:27 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- terryworld at 5-10-2011 03:12 AM (12 years ago)
(m)
me sef i tire for the matter

Posted: at 5-10-2011 03:12 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- queenrukky at 5-10-2011 11:06 AM (12 years ago)
(f)
matter fit be pesorn name,i no wnt trouble
Posted: at 5-10-2011 11:06 AM (12 years ago) | Hero
Reply
1 ... 13 14 15 [16] 17 18 19 ... 55