Start a new sentence with the last word (you must write in pidgin) (Page 3)

Date: 07-06-2011 7:25 pm (12 years ago) | Author: Feyisayo
1 2 [3] 4 5 6 ... 55
- Ibrutex at 13-06-2011 07:34 AM (12 years ago)
(m)
Wahala boku evrywherem na u go avoid am .

Posted: at 13-06-2011 07:34 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Deffney at 13-06-2011 10:26 AM (12 years ago)
(f)
am suffer from decease 

Posted: at 13-06-2011 10:26 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- feyee at 13-06-2011 08:15 PM (12 years ago)
(f)
decease abi disease? abeg na which one u dey talk about because the first one mean say person don die
Posted: at 13-06-2011 08:15 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Deffney at 14-06-2011 01:52 AM (12 years ago)
(f)
die na only thing you will have peace

Posted: at 14-06-2011 01:52 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- preciouslyme at 14-06-2011 03:43 AM (12 years ago)
(f)
una too talk a begi make I waka pass
Posted: at 14-06-2011 03:43 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- frayobkk at 14-06-2011 03:53 AM (12 years ago)
(m)
waka pass ke a dey find who i wan wond

Posted: at 14-06-2011 03:53 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Deffney at 14-06-2011 04:45 AM (12 years ago)
(f)
wound your girlfriend abi and give u belle Grin

Posted: at 14-06-2011 04:45 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- frayobkk at 14-06-2011 04:47 AM (12 years ago)
(m)
Abeg i load enough now,  a dey even look for who a go belle

Posted: at 14-06-2011 04:47 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Deffney at 14-06-2011 04:58 AM (12 years ago)
(f)
(follow the game rule oooo)
belle full ur body? Cheesy

Posted: at 14-06-2011 04:58 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- MilleniumMan at 14-06-2011 05:54 AM (12 years ago)
(m)
Body dey kamkpe.
Posted: at 14-06-2011 05:54 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- feyee at 14-06-2011 07:50 PM (12 years ago)
(f)
kamkpe? abeg kamkpe no be better word wey person fit take start sentence
Posted: at 14-06-2011 07:50 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- kebella at 14-06-2011 09:22 PM (12 years ago)
(f)
sentence ni... kpamkpe na panadol extra

Posted: at 14-06-2011 09:22 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- MilleniumMan at 14-06-2011 10:05 PM (12 years ago)
(m)
Extra plate will be better
Posted: at 14-06-2011 10:05 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Deffney at 15-06-2011 03:20 AM (12 years ago)
(f)
better life for a person don hustle well well

Posted: at 15-06-2011 03:20 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Geematrix at 15-06-2011 03:35 AM (12 years ago)
(m)
well! Me i dey lone for here oh
Posted: at 15-06-2011 03:35 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- Deffney at 15-06-2011 03:56 AM (12 years ago)
(f)
oh na make u commot and talk to ur friends

Posted: at 15-06-2011 03:56 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Geematrix at 15-06-2011 04:01 AM (12 years ago)
(m)
friends! I no fit commot now....person don hurt me
Posted: at 15-06-2011 04:01 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- Deffney at 15-06-2011 04:15 AM (12 years ago)
(f)
me i just dey house relaxing mode

Posted: at 15-06-2011 04:15 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Ibrutex at 15-06-2011 07:31 AM (12 years ago)
(m)
Mode of dressing dey important

Posted: at 15-06-2011 07:31 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- 50scent at 15-06-2011 08:54 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: Deffney on 15-06-2011 04:15 AM
me i just dey house relaxing mode

care i join in

Posted: at 15-06-2011 08:54 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 2 [3] 4 5 6 ... 55