Start a new sentence with the last word (you must write in pidgin) (Page 5)

Date: 07-06-2011 7:25 pm (13 years ago) | Author: Feyisayo
1 2 3 4 [5] 6 7 8 ... 55
- omotoyosolabisi at 14-07-2011 02:57 PM (13 years ago)
(f)
here ko here ni,  no be prisoner like you i dey find  Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue Roll Eyes Roll Eyes Tongue Tongue Tongue
Posted: at 14-07-2011 02:57 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omotoyosolabisi at 14-07-2011 03:11 PM (13 years ago)
(f)
me don pass you wella Tongue Tongue Tongue
Posted: at 14-07-2011 03:11 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sweetypeters at 14-07-2011 03:49 PM (13 years ago)
(f)
wetin dey happen 4 here?
Posted: at 14-07-2011 03:49 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Chiluvsky at 14-07-2011 04:02 PM (13 years ago)
(f)
Here na fun zone
Posted: at 14-07-2011 04:02 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 14-07-2011 04:06 PM (13 years ago)
(f)
Abeg make una shift make i pass jorrrrrrrrrrrr

Posted: at 14-07-2011 04:06 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- feyee at 14-07-2011 04:20 PM (13 years ago)
(f)
jorr oh..................y you want make we shift now? na where u dey rush go
Posted: at 14-07-2011 04:20 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Ustunner at 14-07-2011 04:56 PM (13 years ago)
(m)
Go carry ya friend weyn fine come mey we yan... Grin

Posted: at 14-07-2011 04:56 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- feyee at 14-07-2011 06:50 PM (13 years ago)
(f)
yan? na wetin una wan dey yan about
Posted: at 14-07-2011 06:50 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Chiluvsky at 15-07-2011 09:18 AM (13 years ago)
(f)
About me oh
Posted: at 15-07-2011 09:18 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- MilleniumMan at 15-07-2011 10:39 AM (13 years ago)
(m)
Oh, na wa for some people.
Posted: at 15-07-2011 10:39 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Ustunner at 15-07-2011 11:26 AM (13 years ago)
(m)
People na people, dem o fit change

Posted: at 15-07-2011 11:26 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- MissyBarbie at 15-07-2011 03:25 PM (13 years ago)
(f)
Change for where
Posted: at 15-07-2011 03:25 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Deffney at 15-07-2011 03:38 PM (13 years ago)
(f)
where you dey?

Posted: at 15-07-2011 03:38 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- feyee at 16-07-2011 05:18 AM (13 years ago)
(f)
dey just dey stare at me everywhere i go........especially dem hotties
Posted: at 16-07-2011 05:18 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- fireman at 16-07-2011 08:55 AM (13 years ago)
(m)
hotties are a sure thingy

Posted: at 16-07-2011 08:55 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- democrazy at 16-07-2011 12:47 PM (13 years ago)
(m)
thingy ke? you wan play with my thing
Posted: at 16-07-2011 12:47 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dimejikemi at 16-07-2011 01:09 PM (13 years ago)
(f)
thing na thing? wetin i wan take ur tin do?

Posted: at 16-07-2011 01:09 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- feyee at 16-07-2011 02:30 PM (13 years ago)
(f)
do whatever you want with am
Posted: at 16-07-2011 02:30 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- MilleniumMan at 16-07-2011 03:16 PM (13 years ago)
(m)
Am your friend.
Posted: at 16-07-2011 03:16 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- feyee at 16-07-2011 03:28 PM (13 years ago)
(f)
friends wey good dey hard to find, abi na wetin u think?
Posted: at 16-07-2011 03:28 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
1 2 3 4 [5] 6 7 8 ... 55

Featured Discussions