me too

Posted: at | |
Quote from: MissyBarbie on 15-06-2011 12:30 PM None Of my Biz me too ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Greenwich on 15-06-2011 04:02 PM Quote from: Jeonleon on 15-06-2011 01:19 PM Quote from: reginauyimwen on 14-06-2011 08:09 PM Nigerians,make all of una shut una mouht up.Wetin una know?Even people for Naijapals sef,wetin them know?Talking about illuminati.Jay z and kanye west are not members.Them no reach.Not to talk of Dbanj or whatever he call himself.Una for Africa too dull.Una still dey believe anything una see for internet or news papers.Dbanj no reach.No be him type.Na him mate dey illuminati?Una know wetin una dey talk about?Una think say na university confra?Una brain still block for that Nigeria.Dull people.Una dey think say na level of ogboni?Make all of una get lost.That Nigeria wey una dey still dey make una dull.Make una try dey expand una knowledge about something b4 una dey talk thrash...Imagine...Dbanj..Illuminati............All of una head no correct wey take thse naijaplas people serious and the naijapals na the fakest site i don see for my life when it comes to information and gossips....Mumu people. U didn't mention my name, but u generalised, and as a nigerian, i feel insulted! Am sure u were not amongst the best brains in ur class when u were still based in Nigeria, but now, u turn around and mock whr u originated 4rm..... Well, am sure ur dad who is nigerian wud be pleased to read ur comment... @reginauyimwen...Well said brotherly, well said. But please permit me to add. @Jeonleon, I understand that as mortals, we all have that fallible nature, and so sometimes what we do or say sometimes manifests some elements of foolishness, nevertheless, the way you've spoken and the absolute disregard for your countrymen is beyond the concept of indeliberate mistake. Its wierd. Your aggressiveness towards your own people is sooooo unbelievable, barbaric and inhuman. Subsequently, you give me reasons to guess that you've never being abroad, you're just in a village, yet you're making attempts to convince your own self that you're speaking from abroad. You're uncivilised, and I think your parents would be ashamed of you, if they should realise your very ridiculously insane mindset about your countrymen. I pity you. How intellectually and morally paralysed. Any more of this your obnoxious attitude towards your fellow Nigerians, and it would be do nothing but create a reasonable assumption that you're as good carbon-monoxide and an Unpitiable pity. Respect yourself. Bro, I think u made a mistake in placing the names.....
| |||||
MAKE UNA DEY TALK MAKE I JUST DEY GO MY OWN JEJE,WETIN GENEVIVE GO DO NA?SHE GO JOIN TOO IF NA TRUE? ReplyI NO DEY HERE O,MAKE UNA TALK WETIN UNA KNOW OOOO!
| |||||
Not my business coz Dbang or what is never my type. Reply
| |||||
he join or not,what's my busi...people can kill for money,so if he decide to joing to be famous or make more Naira,i dont see any problem with that.let come to the fact. pple join fract for stupid things like fighting, stealing,killing each others..so,what d deal??? Reply
| |||||
he join or not,what's my busi...people can kill for money,so if he decide to joing to be famous or make more Naira,i dont see any problem with that.let come to the fact. pple join fract for stupid things like fighting, stealing,killing each others..so,what d deal??? Reply
| |||||
WHATEVER Reply
| |||||
Quote from: kebella on 15-06-2011 09:55 PM Quote from: MissyBarbie on 15-06-2011 12:30 PM None Of my Biz me too ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Ortopazz on 13-06-2011 01:30 AM ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: MissyBarbie on 17-06-2011 11:08 AM Quote from: kebella on 15-06-2011 09:55 PM Quote from: MissyBarbie on 15-06-2011 12:30 PM None Of my Biz me too ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: reginauyimwen on 14-06-2011 08:09 PM Nigerians,make all of una shut una mouht up.Wetin una know?Even people for Naijapals sef,wetin them know?Talking about illuminati.Jay z and kanye west are not members.Them no reach.Not to talk of Dbanj or whatever he call himself.Una for Africa too dull.Una still dey believe anything una see for internet or news papers.Dbanj no reach.No be him type.Na him mate dey illuminati?Una know wetin una dey talk about?Una think say na university confra?Una brain still block for that Nigeria.Dull people.Una dey think say na level of ogboni?Make all of una get lost.That Nigeria wey una dey still dey make una dull.Make una try dey expand una knowledge about something b4 una dey talk thrash...Imagine...Dbanj..Illuminati............All of una head no correct wey take thse naijaplas people serious and the naijapals na the fakest site i don see for my life when it comes to information and gossips....Mumu people. girl u foolish o, u dont have to be a pastor to serve in a church. u can be a choir member or any other. hollywood is more like their publicity department
| |||||
True story i guess. Reply
| |||||
Quote from: slimben on 17-06-2011 11:17 AM Quote from: MissyBarbie on 17-06-2011 11:08 AM Quote from: kebella on 15-06-2011 09:55 PM Quote from: MissyBarbie on 15-06-2011 12:30 PM None Of my Biz me too ![]() ![]() ![]() ![]() i tire oo my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: MissyBarbie on 17-06-2011 11:08 AM Quote from: kebella on 15-06-2011 09:55 PM Quote from: MissyBarbie on 15-06-2011 12:30 PM None Of my Biz me too ![]() ![]() ![]() ![]() $%@" my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Lisamike on 13-06-2011 03:11 PM Anyway, bullshit or not, let's keep our fingers crossed and eyes peeled. what I know is dat Kanye West and Jay Z belong to a cult, I don't know if D-banj has joined them since their friends they must be one member.god well help them
| |||||
if d banj dey follow people wen dey.na him be say am dey too. Reply
| |||||
i dont believe dat d'banj will do dat i trust him so much and u think say genevivie go let am abeg shun dat talk no mind all dis haters go on wit ur lyf no mind dem Reply
| |||||
Illuminati ko, d banj ni!!!!!!!!!! Y''all open your mouths and talk trash abi? Kanye cannot even join illuminati not to talk of D banj!!!!!!!!!! Who dash monkey banana? I never knew nigerians like conspiracy theories o!!! And yáll didn't disappoint by associating d banj, kanye and Jay z with illuminati, you all showed ur little minds!!!!! Reply![]() ![]()
| |||||
Quote from: Somebody4real on 20-06-2011 04:44 PM Illuminati ko, d banj ni!!!!!!!!!! Y''all open your mouths and talk trash abi? Kanye cannot even join illuminati not to talk of D banj!!!!!!!!!! Who dash monkey banana? I never knew nigerians like conspiracy theories o!!! And yáll didn't disappoint by associating d banj, kanye and Jay z with illuminati, you all showed ur little minds!!!!! These aint theories. They are true. Alright heres proof. Illuminati sign is done making a triangle wit ur hands (wit ur eyes in d middle if you wanna) here are some pics![]() ![]() ![]() TAKE A CLOSER LOOS AT THE BACKUP SINGERS ![]() EVEN BEYONCE ![]() ![]() LOOKING FOR KANYE?? ![]() ![]() ![]() ALL THIS STUFF AINT NEW. IT EVERYWHERE. SO FOR U TO SAY DEY DONT EXIST DEN UR BLIND I'm vantheo! And i'm...........AWESOME!!!!!
| |||||
AM SURE DBANJ IS COMING HOME WITH HIS AWARD (ILLUMINATI) WILL SHARE TO PPLE THAT CARES, AM WILLING Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot