


Posted: at | |
![]() ![]() ![]() Hope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
Quote from: emejuru on 15-06-2011 02:21 PM Quote from: Sheree on 15-06-2011 02:17 PM Quote from: Skypon2002 on 15-06-2011 02:01 PM Quote from: Sheree on 15-06-2011 01:53 PM Skypon how far ![]() my dear, i dey ooooo trying to forget about it am blowing the whole of my house with music make u no worry, u hear. Greater is he that lives in you than he that is in the world. (whatever she relies on) am not saying all these for saying sake. I know the God whom I serve, He is bigger than any problem wetin you dey talk huh, skypon no dey go church , if you see ram for church make you no sey new girl enter that church, so leave ram make okiri use ram do pepper soup ![]() ![]() ![]() Chei! una wicked o ![]() ![]() ![]() una no fit give the brother some encouragement huh ![]()
| |||||
when him dey enjoy with okiri sister him no tell us , Replyna now wey okiri baba and him sister wan use ram do pepper soup him con dey complain , ![]() den put enough pepper for the skypon soup ![]() ![]()
| |||||
u no serious eme Reply![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Sheree on 15-06-2011 02:18 PM Quote from: Kristiantus on 15-06-2011 01:56 PM Quote from: Sheree on 15-06-2011 01:53 PM Skypon how far how far with wetin?... you want make him start to dey think again abi... ![]() ![]() na wa for u o! am trying to encourage a brother here ![]() which one be ur own okiri baba ![]()
| |||||
Quote from: Sheree on 15-06-2011 02:31 PM u no serious eme ![]() ![]() ![]() ![]() we go no who serious be the time the soup ready ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Kristiantus on 15-06-2011 02:33 PM Quote from: Sheree on 15-06-2011 02:18 PM Quote from: Kristiantus on 15-06-2011 01:56 PM Quote from: Sheree on 15-06-2011 01:53 PM Skypon how far how far with wetin?... you want make him start to dey think again abi... ![]() ![]() na wa for u o! am trying to encourage a brother here ![]() which one be ur own okiri baba ![]() Okiri, abeg lef me alone ![]() ![]() ![]() ![]() na God I take beg you
| |||||
Quote from: emejuru on 15-06-2011 02:35 PM Quote from: Sheree on 15-06-2011 02:31 PM u no serious eme ![]() ![]() ![]() ![]() we go no who serious by the time the soup ready ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: emejuru on 15-06-2011 02:35 PM Quote from: Sheree on 15-06-2011 02:31 PM u no serious eme ![]() ![]() ![]() ![]() we go no who serious be the time the soup ready ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
wetin dey shock you , Replyabi the soup don ready? ![]()
| |||||
which soup Reply![]() dat one no go happen ![]()
| |||||
ok na Reply
| |||||
Quote from: emejuru on 15-06-2011 02:13 PM ogogoro master ,you don go shark ogogoro con post drankard post as usual ![]() ![]() ogogoro make ogogoro leave , ![]() bro, i mean business here.......... pls, im not joking i will be glad to hear ur advice Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: emejuru on 15-06-2011 02:16 PM skypon na you find wahala , you go dey friend okiri baba sister , dem go use there juju kill you ,i trust okiri baba for this kind bad thing ![]() emejuru, pls no jokes this is real ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
na you sabi ooo Reply![]()
| |||||
Quote from: emejuru on 15-06-2011 02:21 PM Quote from: Sheree on 15-06-2011 02:17 PM Quote from: Skypon2002 on 15-06-2011 02:01 PM Quote from: Sheree on 15-06-2011 01:53 PM Skypon how far ![]() my dear, i dey ooooo trying to forget about it am blowing the whole of my house with music make u no worry, u hear. Greater is he that lives in you than he that is in the world. (whatever she relies on) am not saying all these for saying sake. I know the God whom I serve, He is bigger than any problem wetin you dey talk huh, skypon no dey go church , if you see ram for church make you no sey new girl enter that church, so leave ram make okiri use ram do pepper soup ![]() ![]() ![]() emejuru, i use to laff at ur comments like this but this one isnt funny............ lets be serious ![]() ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
sky sky Replyi dey smile 1 hour ago since i read this ur post meaning i will still smile until i sleep? ![]() ![]() ![]() i go vote you ooo na na na na Hope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
Quote from: emejuru on 15-06-2011 02:28 PM when him dey enjoy with okiri sister him no tell us , na now wey okiri baba and him sister wan use ram do pepper soup him con dey complain , ![]() den put enough pepper for the skypon soup ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Sheree on 15-06-2011 02:17 PM Quote from: Skypon2002 on 15-06-2011 02:01 PM Quote from: Sheree on 15-06-2011 01:53 PM Skypon how far ![]() my dear, i dey ooooo trying to forget about it am blowing the whole of my house with music make u no worry, u hear. Greater is he that lives in you than he that is in the world. (whatever she relies on) am not saying all these for saying sake. I know the God whom I serve, He is bigger than any problem ![]() ![]() ![]() ![]() for the first time im laffing thnx so much ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
skypon am watin for part 2 of ur story Reply
|
2025 U-20 AFCON: Check Out All 8 Teams That Qualified For Quarter-Finals
Watch Loved-Up Moment Portable's Wife, Ashabi Shared With The Singer (Video)
Newcastle v Chelsea: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers & Stats
Manchester United v West Ham: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers & Stats
Liverpool v Arsenal: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers & Stats
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)